dãmzy - dvo كلمات أغنية
intro
d_v_o
dãmzy vibe only
nai do like unaikarun
verse 1
omo me i know say many things dey happen for this side
many, many, many things dey sup
my eyes don red, the matter long (long ooh)
many, many, many things
my eyes don red, the matter long (long ooh)
many, many, many things
e get the one wey go stab your back
dem go chuku, chuku, chuk your hand
the struggle is real, n0body dey slack
if you no wise, omo you go pack ooh
na why i come with this vibe
dãmzy vibe only
na why i come with this vibe
dãmzy vibe only, vibe only
chorus
you go chop am d_v_o (dvo)
you go chop am d_v_o (eh)
d_v_o (wahala)
you go chop am d_v_o
you go chop am d_v_o
d_v_o (confirm)
you go chop am d_v_o (dvo)
you go chop am d_v_o
d_v_o
you go chop am d_v_o
you go chop am d_v_o
d_v_o
verse 2
see as the matter don take sup
ahead ahead we move forward
i dey move low, i dey watch my step
no be everybody wey dey smile dey meant
eyes on the goal, i dey chase my check
cause for this life, na who get sense dey flex
no time to dull, i dey guard my peace
every move na strategy, i no dey miss
omo me i know say many things dey happen for this side
many, many, many things dey sup
my eyes don red, the matter long (long ooh)
many, many, many things
my eyes don red, the matter long (long ooh)
many, many, many things
e get the one wey go stab your back
dem go chuku, chuku, chuk your hand
the struggle is real, n0body dey slack
if you no wise, omo you go pack ooh
na why i come with this vibe
dãmzy vibe only
na why i come with this vibe
dãmzy vibe only, vibe only
chorus
you go chop am d_v_o (dvo)
you go chop am d_v_o (eh)
d_v_o (wahala)
you go chop am d_v_o
you go chop am d_v_o
d_v_o (confirm)
you go chop am d_v_o (dvo)
you go chop am d_v_o
d_v_o
you go chop am d_v_o
you go chop am d_v_o
d_v_o
كلمات أغنية عشوائية
- alpha (rnb) - hope كلمات أغنية
- aimless device - hyena كلمات أغنية
- jetter - area 51 كلمات أغنية
- tiny chain gang - all in the fam كلمات أغنية
- menace & mayhem - remember the name كلمات أغنية
- eddie (edm) - abandon كلمات أغنية
- twin bandit - to stay كلمات أغنية
- miquela - money كلمات أغنية
- marwa loud - je voulais كلمات أغنية
- cam meekins - up! كلمات أغنية