dãmzy & small tom - cashnoia كلمات أغنية
money dey drop like say na juice (unaika unaika)
i dey my lane, me i no dey confuse (unaika unaika run)
any beast way drop, me i go abuse (nai do like)
steady on cruise, i no dey snooze (unaika unaika run)
dem dey yarn but we dey cash out
if e no be money, wetin be the shout?
popo dey come, me i lock my pouch
na cruise we dey, no dey form scout
yo x
delivere me from friends enemies
where dey pretend say dem love me (dey love me)
confirm
money no dey dem go shenk me
money enter dem go rush me (sa_sa_sa)
if na billing dnd
if na business dm me
omo the lifestyle cost, say na you no know
i dey do my things on a cololo (colo_cololo)
i no too loud, but my plug dey show
if you no get funds, you go dey slow
steady dey ball, no be fifa goal
i dey cash out clean, make the money come (make the money come)
who no like me, make e face front
small talk, big flex, i no dey shout
anyhow e be, i go find my way
money dey drop (ehh)
like say na grace (wahala)
steady on cruz, i no dey chase (comfirm)
if you no sure, no run my race
cruise na vibes, we dey run this place
money dey drop (ehh)
like say na grace (wahala)
steady on cruz, i no dey chase (comfirm)
if you no sure, no run my race (kilówè?)
cruise na vibes, we dey run this place
shee kwa shee kwa skee kwa shee
i no dey wait, i dey collect
money dey chase, steady dey flex
no time for fake, i dey awake
shee kwa shee kwa skee kwa
i no dey wait, i dey collect
money dey chase, steady dey flex
no time for fake, i dey awake
casala burst (wahala)
she collect tp she no wan come (combé)
she say she wan use the money take sub
she later come but she no wan suck
how you come my house and we no go f_ck
ogbeni off pant make i tesinaport (te_te_te_tesinaport)
we pay the price no mean say e no cost
casala e don burst
gle e don cost (omo e don cost)
make you bring deals make we check am (sey)
no dey form boss, (wahala) if e no dey pay
we go press pause, no dey delay
time na money, no dey waste am all
if no be cruise, no dey enter my bay
money no dey lie, na there matter end
if e no sure, no use am pretend
money dey drop (ehh)
like say na grace (wahala)
steady on cruz, i no dey chase (comfirm)
if you no sure, no run my race
cruise na vibes, we dey run this place
money dey drop (ehh)
like say na grace (wahala)
steady on cruz, i no dey chase (comfirm)
if you no sure, no run my race (kilówè)
cruise na vibes, we dey run this place
shee kwa shee kwa skee kwa shee
i no dey wait, i dey collect
money dey chase, steady dey flex
no time for fake, i dey awake
shee kwa shee kwa skee kwa
i no dey wait, i dey collect
money dey chase, steady dey flex
no time for fake, i dey awake
كلمات أغنية عشوائية
- неодин (neodine) - плаваю медленно (i swim slowly) كلمات أغنية
- darío (rus) - inside of my eyes كلمات أغنية
- why sleep - den ksereis ti les كلمات أغنية
- cedry2k - decapitalism كلمات أغنية
- uxknow - невесело (not fun) كلمات أغنية
- majik maks - кинематограф (cinematograph) كلمات أغنية
- xkylar - go out كلمات أغنية
- shved 44 000, jinatsu & 3g0th2002 - уже который день #fckgirl #badbitch كلمات أغنية
- jimmy ruffin - more than a heart can stand كلمات أغنية
- m00n (rapper) - before the party كلمات أغنية