
dammykyute - lolaoluwa كلمات أغنية
this life wey u see so, so many stories for the grind me i no go lie
life wey u see so, so many questions no reply , pple just dey sly! some times i dey cry! just tell me tell me why?
heeeh eee heeh heh
say this music! ota fekemi pati
wan fekemi fowo shey faji!
den no wan see my shining
dem no wan see me balling! oya na
yeh baba god deti sope
odidun oma sh_sh_!
so to all my n_ggas and lovers out there!
ama kole mole lola oluwa ye lolaoluwa ye ye
bimo lemo ooo lola oluwa yе lolaoluwa ye
ama shayo ma yo lola oluwa ye lolaoluwa ye
ama lowo lowô
lowo lowo
ama ribatishе lola oluwa ye lolaoluwa ye
ama fayo shaye lola oluwa ye lolaoluwa ye
ama koredele lola oluwa ye lolaoluwa ye
aoni sukun arawa
hey sukun arawa! sukun arawa!
so many struggles down the game
so many things dat we’ve been through
alot of hard times that we face
buh lagbara eleda we go breakthrough!
all our dreams e go come through!
cuz this life no get part 2
sugbon ama ball biti kanu!
biti kanu nwako kanu dundun!
say this music! ota fekemi pati
wan fekemi fowo shey faji!
den no wan see my shining
dem no wan see me balling! oya na
baba god deti sope
odidun oma sh_sh_!
so to all my n_ggas and lovers out there!
ama kole mole lola oluwa ye lolaoluwa ye ye
bimo lemo ooo lola oluwa ye lolaoluwa ye
ama shayo ma yo lola oluwa ye lolaoluwa ye
ama lowo lowô
lowo lowo
ama ribatishe lola oluwa ye lolaoluwa ye
ama fayo shaye lola oluwa ye lolaoluwa ye
ama koredele lola oluwa ye lolaoluwa ye
aoni sukun arawa
hey sukun arawa! sukun arawa!
h_llo oluwadamilare
h_llo mum
how are you?
i’m fine ma
oto ojo meta
ojokan pelu mummy
ehn u said u were working on a new song!
yes mummy yes mummy
ayo loma jasi loruko jesu
amen oooo
oma debi giga lolaoluwa
amin amin
wa ribatishe
amin lagbara eleda
okan e abale
lolaoluwa mummy
amen!!!
كلمات أغنية عشوائية
- counterfeit (714) - spaced out كلمات أغنية
- lys gauty - complainte désabusée كلمات أغنية
- reuben whetten - my little town كلمات أغنية
- precious (kor) - don't be afraid كلمات أغنية
- gérard presgurvic - mort de roméo (version de 2010) كلمات أغنية
- coronatus - carpe noctem كلمات أغنية
- la sain [rt crew] - fichu كلمات أغنية
- aldo trujillo feat. santa fe klan - piedras y metales كلمات أغنية
- harald georg - mørkets tyranni كلمات أغنية
- tyler holmes - anhedonia كلمات أغنية