
dammy krane - gbetiti كلمات أغنية

another classic one
dammy krane, shatta wale
yoiyo, uuu_ukwu
dammy krane for the girls them
o.b.o
leggo!
obodobo, ebelebe
link us, oya give them
banger, o shi mi l’hanger
gbetiti! oya link up
gbetiti_i_i_i eeh!
gbetiti_i_i_i_i, je kan mope
gbetiti_i_i_i
all the way wey i go, all the girls
them_a link up
gbetiti_i_i_i eh! gbetiti_i_i_i eh
gbetiti_i_i
all the way wey i go all the girls
thema link up
oya link shatter
me dammy krane
taah, everyday is a holiday
another party tonight, hennessey &
champagne
we go dey spray like fire service
na na na na, a ya ya ya
nath girl we have in_a ghana
so bend down low, make we do my
show
we gbetiti, you dunno
ride me boat, k_monogo
k_monogo thema sharp photo
baby girl wambi, wambi
see all of them_a wine_a bombay
bombay… bombay dem na sing bad
man don tay
shatta wale, dammy krane again
gbetiti_i_i_i eeh!
gbetiti_i_i_i_i, je kan mope
gbetiti_i_i_i
all the way wey i go, all the girls
them_a link up
gbetiti_i_i_i eh! gbetiti_i_i_i eh
gbetiti_i_i
all the way wey i go all the girls
thema link up
eh, make your bom bom shake eeh
make your bombom shaaake eeh
shake_aah eeheeeh
no, make your bom bom break, eeh
eeh
for your bom bom sake, eeh, eeheeh
eh! girl… i go drive bentley
eh! you go drive benz
uhhn… i go rock movie
baby girl i go buy you gucci eheh
we go fly jet ahn
we go gbetiti ahn
so can gbetiti eh…
omo gbetiti_i_i_i eeeh
obodobo, ebelebe, link us!
oya give them
banger, o shi mi l’hanger
gbetiti! oya link up
gbetiti_i_i_i eeeh!
gbetiti_i_i_i eh, je kan mope
gbetiti_i_i_i
all the way wey i go, all the girls
them_a link up
gbetiti_i_i_i eh! gbetiti_i_i_i eh
gbetiti_i_i
all the way wey i go all the girls
thema link u
tinuke, folake, vanessa, nadia oh
nadia… mo fe izzue. call me on my
phone make we link up
masterkazzy_yyy_yy_yy now
gbetiti, otutu, ogbonna, olata, oh my
god
كلمات أغنية عشوائية
- dagma sogna - adesso no كلمات أغنية
- mary hopkin - both sides now - live at the royal festival hall كلمات أغنية
- toby - wishes (prod. oe beats) كلمات أغنية
- ronnie white (russia) - распиздяй (raspizdyai) كلمات أغنية
- young major - 2k كلمات أغنية
- kz tandingan - two less lonely people in the world كلمات أغنية
- orion sun - smooth criminals كلمات أغنية
- kvba - flows كلمات أغنية
- m+ike - roses feat. brendon urie ( كلمات أغنية
- nathan francot - ci vuole coraggio كلمات أغنية