
damithurnam - cigar كلمات أغنية
gbona
she said i’m switching up
dami baby why you bipolar
girl no dey nag if you’re bored you can sit on my gbola
what i’m feeling is irregular
wahala de sit in my corner
uh many things dey make a man sober ooo ewoo
(hook)
so give me my kpoli oo li oo li oo
when my energy don low
n0body dey hold me hold me hold me oo
before i loose myself make i de on my
molly oo ly oo ly oo
make i de carry my own for my head and move
slowly oo ly oo
make i dey high on life
(chorus)
omo wetin you dey puff
na cigar(x3)
when i burn up the spliff i’ll play
my guitar (x3)
dami wetin you dey puff
na cigar (x3)
when i burn up the spliff i’ll play
my guitar, my guitar, oh oh my guitar eh eh
(verse 2)
i wan get money like b_st_rd
so i no dey calm down
para para dey my body
(clear road)
many people down town
dey feel (e) my sound sound
but them no go gree to agree
omo the pressure wan carry me low_key
i go drop (e) banger them go say e no hit
all of the frenemies wey call me homie
i dey notice
(hook)
so give me my kpoli oo li oo li oo
when my energy don low
n0body dey hold me hold me hold me oo
before i loose myself make i de on my
molly oo ly oo ly oo
make i de carry my own for my head and move
slowly oo ly oo
make i dey high on life
(chorus)
omo wetin you dey puff
na cigar(x3)
when i burn up the spliff i’ll play
my guitar (x3)
dami wetin you dey puff
na cigar (x3)
when i burn up the spliff i’ll play
my guitar, my guitar, oh oh my guitar eh eh
كلمات أغنية عشوائية
- 張敬軒 (hins cheung) - 塵埃落定 (the dust settles) (live in hong kong 2021/22) كلمات أغنية
- alex the emcee - earn it كلمات أغنية
- tip (beat maker tip) - вне очереди (out of turn) كلمات أغنية
- xoxo jordan - surrender كلمات أغنية
- lucas hardy - night owl كلمات أغنية
- davinci indigo demise - turn the page كلمات أغنية
- the beach boys - let the wind blow (live at carnegie hall) كلمات أغنية
- mc jane - crisis existencial كلمات أغنية
- fkn karloo - ponaša se كلمات أغنية
- the dudes usa - too much taco bell كلمات أغنية