
d1wav - pop one pop two كلمات أغنية
pop one pop two
pop three pop four
cuz the champagne po gan
pop more more
oya pop just four more
said the champagne po gan
one pop two pop three
pop four
cuz the champagne po gan
pop more more
oya pop just four more
cuz the champ pain po
for all the time i done hustled
for all the time i done struggled
all the time i worked double
cuz i want bubble
my overcoming my fumbles
abegi waiter join pop too
wetin dem want do
dem no fi tell me the thing i never gone through
for all the timе i done buzzed you
wey you dеy gara pop muscle
for all the fake i’ve got yous
bad boy ja jo
you no fit enter my wagon
ti pe ti pe, we are far gone
bad boy ja lo
you no fit enter my parlour
ti pe ti pe, lati pack up
bad boy ja jo
we dey level up oshamo
from a landlord to starlord
bad boy ja jo
you no fit enter my parlour
ti pe ti pe lati ja lo de party
pop one
pop two
pop three
pop four
cuz the champagne po gan
pop more more
oya pop just four more
said the champagne po gan
i want pop two
pop three
pop four
where the champagne po gan
pop more more
oga pop just four more
cuz the champ pain po gan
jam on stereo
we outside we loud who born jericho
spot me on my grind on tele o
too busy please don’t dial my telephone
banky pe padi mi
rezzy, obembe dey my party
2izzy dey my party
lex & gmastered no need id
demma top my list
bad boy ja jo
you no fit enter my wagon
ti pe ti pe, we are far gone
bad boy ja lo
you no fit enter my parlour
ti pe ti pe, lati pack up
bad boy ja jo
we dey level up oshamo
from a landlord to starlord
bad boy ja jo
you no fit enter my parlour
ti pe ti pe lati ja lo de party
pop one
pop two
pop three
pop four
cuz the champagne po gan
pop more more
oya pop just four more
said the champagne po gan
want pop two
pop three
pop four
where the champagne po gan
pop more more
oga pop just four more
cuz the champ pain po gan
كلمات أغنية عشوائية
- from cities to oceans - catching tigers in red weather كلمات أغنية
- from cities to oceans - channel 28 كلمات أغنية
- notimefor - behind the scenes كلمات أغنية
- broken bells - perfect world كلمات أغنية
- boy bear - big man كلمات أغنية
- seth lakeman - another long night كلمات أغنية
- boy bear - beach كلمات أغنية
- trey songz - who do you love كلمات أغنية
- kimberly cole - let me go كلمات أغنية
- the downtown fiction - medicine for you كلمات أغنية