chuddy k – slow slow كلمات اغاني
it’s chuddy k
slow slow
hey, oh! oh! oh!
hey, oh! oh! oh!
she dey make me kolo, i dey beg her for more
she dey k!ll me slow slow, i love you i no know
she dey make me f-gbo o, i dey beg her for more

slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
wa ja mi si girl i really like wetin i dey see
e be like say i shake some hennessey
and i know that you can see say you dey make me lose my mind
girl if you don’t mind i wanna make you be my boo, be my boo
girl i know i go make you satisfied
girl na you be the one wey i give all my time
and i give all my cash
oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga
ask me for cash and i go give you
she dey make me kolo, i dey beg her for more
she dey k!ll me slow slow, i love you i no know
she dey make me f-gbo o, i dey beg her for more
she dey k!ll me slow slow, i love you i no know
slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
i really don’t know so much about you
but i know send anybody but you
i get this vacuum in my heart
which still no one to fill but you?
nwaoma you know i love you so much
and i wanna spend my whole life loving you
girl na you be the one wey i give all my time
and i give all my cash
oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga
ask me for cash and i go give you
she dey make me kolo, i dey beg her for more
she dey k!ll me slow slow, i love you i no know
she dey make me f-gbo o, i dey beg her for more
she dey k!ll me slow slow, i love you i no know
slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
(baby wa o, ma ja mi laya, wad a mi lohun
wa gbe mi saya) (2ce)
she dey make me kolo, i dey beg her for more
she dey k!ll me slow slow, i love you i no know
she dey make me f-gbo o, i dey beg her for more
she dey k!ll me slow slow, i love you i no know
slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
كلمات أغنية عشوائية
- 成世昌平 › 成世昌平 – 関宿しぐれ كلمات اغاني
- tara perdida feat tim › tara perdida feat. tim – lisboa كلمات اغاني
- kilo kish › kilo kish – distractions i: the opposite sex كلمات اغاني
- esperanza spalding › esperanza spalding – change us كلمات اغاني
- aztek trip › aztek trip – lost & found كلمات اغاني
- the brahms › the brahms – homerun (radio edit) كلمات اغاني
- 仮谷せいら › 仮谷せいら – walk this way كلمات اغاني
- 氷川きよし › 氷川きよし – 一陣の風 كلمات اغاني
- millan bhatt › millan bhatt – my cage كلمات اغاني
- 馬場このみ高橋未奈美 › 馬場このみ(高橋未奈美) – dear… كلمات اغاني