
cyber tg - dem go bow كلمات أغنية
dem go bow
see the life no be pretence
we dey cover up the budget with e interest
evidence na your barney be the witness
100 milli for the shoe and the sleeveless
six girls for the room with e big breast
influence with the money be the difference
foreign client for the lappy she dey speak french
dark shades with the suit and the clean benz
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
elephant with the gang
(elephant with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all your nggas dem go bow
(all your n_ggas dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
na the boss with the gang
(na the boss with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all the kele dem go bow
(all the kele dem go bow)
dem go bow, all your nggas dem go bow
(dem go bow, all your nggas dem go bow)
dem go bow, all your kele dem go bow
(dem go bow, all your kele dem go bow)
dem go bow, we dey pull up with the van
(dem go bow, when we pull up with the van)
dem go bow, all your n_ggas go dey b
all the kele dem go bow
the money wey dey pack am pack am
girlies with the bunda we dey jack am
look at all the business wey we get we no dey lack am lack
efcc lap we no dey j_pa
evidence dey for gallery we dey snap am
oya pose for the camera chakam
n_ggas don dey ball and you go think say we be beckham
amaka, ngozi, nkechi and becca
shey you don dey check am
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
elephant with the gang
(elephant with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all your nggas dem go bow
(all your n_ggas dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
na the boss with the gang
(na the boss with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all the kele dem go bow
(all the kele dem go bow)
dem go bow
dem go bow
dem go bow
all your nggas dem go bow
(dem go bow
dem go bow
dem go bow
all your nggas dem go bow)
chizi dem go bow, didi dem go bow, cindy dem go bow…all your kele dem go bow
(dem go bow
dem go bow
dem go bow
all your kele dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
elephant with the gang
(elephant with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all your nggas dem go bow
(all your n_ggas dem go bow)
kileleyi for the bar
(kileleyi for the bar)
na the boss with the gang
(na the boss with the gang)
we dey pull up with the van
(we dey pull up with the van)
all the kele dem go bow
(all the kele dem go bow)
كلمات أغنية عشوائية
- yseult - j'aime quand tu me mens كلمات أغنية
- mann friday - sunrise everyday كلمات أغنية
- curse ov dialect - curse ov the vulk makedonski كلمات أغنية
- stacy barthe - hey you there كلمات أغنية
- mcenroe - montreal كلمات أغنية
- nøtinvain - the day the world paused كلمات أغنية
- hillsong worship - o praise the name (anástasis) [radio edit] كلمات أغنية
- crystal-ice - ich kenn einen كلمات أغنية
- don bigg - ga3 nass كلمات أغنية
- live (band) - show كلمات أغنية