
crucifix - purpose كلمات أغنية
verse 1
we only have one god oh
n0body fit run your race
n0body fit to find your way
anything wey you see
make you do my brother
ye ye
chorus
wetin be your purpose (4x)
some people dem purpose na to dey do kpo kpo
some people dem purpose na to dey sell igbo gbo
some people dem purpose na to dey do ashawo
oh no no no
oh no no no
me and dem na na
verse 2
if you do bad dem go talk
if you do good dem go talk
anything wey you do dem go talk
my brother
find your way
for this life na only follow come
n0body go fit send you
make you find your way my brother
chorus
wetin be your purpose (4x)
some people dem purpose na to dey do kpo kpo
some people dem purpose na to dey sell igbo gbo
some people dem purpose na to dey do ashawo
oh no no no
oh no no no
me and dem na na (2)
كلمات أغنية عشوائية
- mayfield - back home كلمات أغنية
- miley cyrus - space bootz كلمات أغنية
- misa - sol pleureur كلمات أغنية
- guardin - celeste كلمات أغنية
- stitches - what scandal? كلمات أغنية
- n'ativa - um milhão de problemas كلمات أغنية
- cvrnvge - myasorubkal كلمات أغنية
- guè pequeno - lamborghini كلمات أغنية
- the underachievers - allusions كلمات أغنية
- the kinks - did you see his name? كلمات أغنية