
crayon (nigeria) - so fine كلمات أغنية
oh oh oh eh wawawa oshey babyfresh on the beat giving dem all yeah yeah yeah …
call my number i go respond owe (i go respond owe)
you re enough eh eh how dare me not to respond
call my number i go respond owe (girl i go respond owe)
you re enough o , you gimme love wey dey sweet my body oh !
gbayi loving that your pepe dance gbayi
omo to rewa gbayi anything wey you i want to , i buy it oh oshey!
gbayi omo to rewa gbayi loving that your pepe dance gbayi anything wey you want i buy it , buyyyy……
so fine…….whyyyyy
nwanyeoma you scatter my head oh eh
so fine……whyyyy
nwanyeoma you scatter my head oh eh
nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) wetin be this oh nwanyeoma
pepper rest oh (nwanyeoma) nwayor figure eight oh!
nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) wetin b this oh nwanyeoma body rest o nwanyeoma whine dat waist biko answer
eledami know my mind oh
wey e bring you come my life oh
my heart full of rejoice oh (omotorewa)
wanna give you loving say na you go dey touch my body all night long baby for long oh baby say……
call my number i go respond owe (i go respond owe)
you re enough eh eh how dare me not to respond
call my number i go respond owe (girl i go respond owe)
you re enough o , you gimme love wey dey sweet my body oh !
wawawa, so fine…….whyyyyy
nwanyeoma you scatter my head oh eh
so fine……whyyyy
nwanyeoma you scatter my head oh eh
nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) wetin be this oh nwanyeoma
pepper rest oh (nwanyeoma) nwayor figure eight oh!
nwanyeoma come give me kiss oh (nwanyeoma) wetin b this oh nwanyeoma body rest o nwanyeoma whine dat waist biko answer
gbayi loving that your pepe dance gbayi
omo to rewa gbayi anything wey you i want to , i buy it oh oshey!
gbayi omo to rewa gbayi loving that your pepe dance gbayi anything wey you want i buy it , buyyyy……
so fine…….whyyyyy
nwanyeoma you scatter my head oh eh
so fine……whyyyy
nwanyeoma you scatter my head oh eh
كلمات أغنية عشوائية
- roman müller & gina livia - i'll wait كلمات أغنية
- bukshot - something ta creep to كلمات أغنية
- oddyssi - dreaming: her world of love كلمات أغنية
- cano oasis - s.o.s كلمات أغنية
- frank zappa & the mothers - scene 87 (alternate take) كلمات أغنية
- skiifall - break of dawn كلمات أغنية
- lidnesty - bittersweet كلمات أغنية
- soul am & ruzto - pescador كلمات أغنية
- king seven grand - get it on your mind كلمات أغنية
- milo gore - a collaboration of our grief كلمات أغنية