
corizo, vp - para mood كلمات أغنية
intro
para para
el f_cking corizo
para para
pre_chorus
dem break my heart but thank god dem no break my sterm
vp call my cab man, i wan enter cartel
chorus
i wan enter para mood
para para mood
i wan enter para mood
para para
make we con dey move
i wan enter para mood
para para mood!
dem break my heart, thank god dem no break my sterm
i wan enter para mood
verse
you should_
know good or bad (b_tch)
what′s right or wrong?
i no do you bad thing
why you do me wrong?
corizo, who you wrong?
i dated, i live in goin
i thought you were on safety
you fired, heart_e gone
pastor! i need to be counseled!
vp, call me cab man, i wan enter cartel
loose guard girls for my hood, all because of you
vp, i call dem loose
and your girlfriend sef na loose
chorus
i wan enter para mood
para para mood
i wan enter para mood
para para
make we con dey move
i wan enter para mood!
para para mood
dem break my heart, thank god dem no break my sterm
enter pa_
verse
i remembered the first day that i met you
shot my shot with stone like i’m david in the bible
i come unlock your heart
throw the key for ocean
the boy wey go replace me go swim river with shark
i new buy ps5, i no come play with your heart
instead, i buy another pad make we play together
melanin dark skin, indeed black is beauty
still got me wondering why michael jackson bleach he own
you got me wondering why michael jackson bleach he own skin
got me wondering why he bleach he own
you got me wondering why michael jackson bleach he own skin
you got me wondering why he bleach he own
every “i love you” i sent i meant it
don′t you know big boys cry too?
my time you f_cking wasted
you’re my tactom, you seek impatient
pastor, i need to be counseled
(pastor! aye ya ya ya ya!)
vp, call your cab man low key, i wan enter cartel
loose guard girls for my school
vp, i call dem loose
hhh_heh, you dey call dem loose, all your girlfriend sef na loose
f_ck! loose guard! loose guard!
para para!
outro
h_llo? h_llo?
how far na? you don buy am?
i dey o, how e be?
omor, i dey o, you don buy am?
omor, see ehn, that cab man ehn, he nor dey pick my call
i dey get urge, help me go na, abeg
you know s_ you know say day don dark so ehn, i wan
abeg na, i fi’ credit am, 30 for 4
do am for me na
you say police_ police dey dey road
do am for me blood
i_ o_, okay, na because say na you o
bridge
pamparampa, para mood
paramparampa, pa_
i say, pamparampa, para mood
i wan enter para mood
pamparampa parampa
pamparampa, para mood
i wan enter, enter para mood
i wan enter para_
outro
h_llo? h_llo?
h_llo blood, how far na?
why you dey talk like who dey die? where you dey?
omor, i just dey para
where you dey?
ah! urge wan k!ll me for house
i just dey this adesuwa here, police just hold me here, omor
police weytin?
and i tell you just now o, ef_, efcc just hold me
those stinky on uniform?
yes na, and i tell you just now o
i told you before, nor be all those stinky when dey here so
and the money just too big, ah god!
h_llo? h_llo? where you say you dey now?
omor, i dey this adesuwa here
you dey hear me?
i dey hear you
i nor dey hear you na, how you come take dey hear me?
h_llo, you dey hear me?
ah! call dy, call dy, i nor dey hear you, i nor dey hear you
or call your mama, i nor dey hear you
officer, you dey hear?
he don loose guard me
blood, you wan loose guard me?
courage, you′re wicked, heh_
كلمات أغنية عشوائية
- marduk - the levelling dust كلمات أغنية
- mastermind - the beast of babylon كلمات أغنية
- jedi mind tricks - imperial tyranny كلمات أغنية
- lil matt - who a bitch mothafucka (joe budden diss) كلمات أغنية
- of virtue - the greatest height كلمات أغنية
- karisa nowak - freedom gets me كلمات أغنية
- thornafire - deflagracion كلمات أغنية
- lil eddie - strobe light كلمات أغنية
- another hero dies - one man wolf pack كلمات أغنية
- lil keke da don - nothing wit me كلمات أغنية