
clever tush - my baby كلمات أغنية
tell me wetin ion fit do for you
abi nah money you want make i wire you oh no
omo this your body just dey ginger me
nah you dey pamper me
say make you control me
make ion go carry olosho for one corner one corner
omalicha omalicha eh omalicha
see
nothing wey me ion fit do for you
oh my baby oh my baby
my baby oh my shawty oh my baby
my lady oh my lady
oh my shawty oh my baby
oh my baby oh my baby
my baby oh my shawty oh my baby
my lady oh my lady
oh my shawty oh my baby
omalicha come and seat down
you’re so beautiful no karashika
if you can be my boo omoge that na the map
cause i be singing you tunes and relax to the sax
she is so hot fire got nothing on her i see her b_tt she like yeah yeah i am thе owner
straight pick i no dey mimi mani mo nahhh
lets takе trips where you wanna go barcelona
you dey feel am shey this na the fact
woni kilelei
this na the back
baby we no dey sleep today ntapidap it is my christmas day felisnavidad
omalicha omalicha eh omalicha
see
nothing wey me ion fit do for you
oh my baby oh my baby
my baby oh my shawty oh my baby
my lady oh my lady
oh my shawty oh my baby
oh my baby oh my baby
my baby oh my shawty oh my baby
my lady oh my lady
oh my shawty oh my baby
كلمات أغنية عشوائية
- bizarrap - paco amoroso - bzrp music sessions #3 كلمات أغنية
- revorev - taikonaut smelling like flowers كلمات أغنية
- nok av metoder - joachim nielsen كلمات أغنية
- gundam santana - jigsaw كلمات أغنية
- victory life music - fearless - live كلمات أغنية
- harrythehooper - find yourself كلمات أغنية
- chris miles (de) - ich schwoers dir كلمات أغنية
- walls mc - luna de miel كلمات أغنية
- mike aiken - night rider's lament كلمات أغنية
- pretty blanco - idk كلمات أغنية