
cki - god abeg (run ham for me) كلمات أغنية
[verse i]
arrhhh!
life done hard like naija economy
i no come send the danger in front of me
i dey see ham, but me i just want money
cos me i hate to dey gum body
if you check ham them no born me join somebody
so i got to get my own money
my word is my bond make sure you bank on it
i no be yes men i no be … (aye)
i don try help people
but these n_ggas be comedians them dey act funny
i no come send people, make everyone carry him cross
i get my own journey
[hook]
baba do for me
cos my family
and mama looks up to me
if you do for me
i go do for them (aye)
[chorus]
e don tey you say you go run ham for me
baba me i still dey wait
all day me i dey work me no play
me no want dull me want play
e don tey you say you go run ham for me
i don dey tire to wait
all day me i dey work me no play
me no want dull me want play (aye)
[verse ii]
everyday in the field
like a new slave
if this a pandemic
then am the new wave
everyday is a work day till i gets paid
don’t ask me for no urgent 2k
cos me i no get
i know what goes around comes around but i no get
na code red
things done cast
wetin man for do if no be az
p_ssy addict (aye)
skushies addict (aye)
d_mn
but am tryna hit a billi
before i hits 50
then, i might make a movie about it
[hook]
baba do for me
cos my family
and mama looks up to me
if you do for me
i go do for them (aye)
[chorus]
e don tey you say you go run ham for me
baba me i still dey wait
all day me i dey work me no play
me no want dull me want play
e don tey you say you go run ham for me
i don dey tire to wait
all day me i dey work me no play
me no want dull me want play (aye)
كلمات أغنية عشوائية
- bones - unclejessie كلمات أغنية
- дима бамберг (dima bamberg) - amen كلمات أغنية
- dally - uhh كلمات أغنية
- suave - lost كلمات أغنية
- sina - skinny كلمات أغنية
- dexter fizz - steeple كلمات أغنية
- pop legends - freaking out كلمات أغنية
- sara pi - neguinho كلمات أغنية
- qeuyl - freedom كلمات أغنية
- rappin' hood - gol كلمات أغنية