
ckay - you cheated, i cheated too كلمات أغنية
[chorus]
you cheated, i cheated too
you’re twisted, i’m twisted too (yeah)
you think sey you wicked, i wicked too
you dey use my heart dey catch your cruise
dey catch your cruise (cruise)
make i catch my cruise (cruise)
make you catch your cruise (cruise)
make i catch my cruise (cruise)
n0body go lose (lose)
[verse]
i thought you were the one
clearly, i was wrong
girl, you do me strong ting
girl, you do me strong, ting
i thought you were on my team
but you show me your true colour
and i no likе wetin i see, oh_oh
[chorus]
you cheated, i chеated too
you’re twisted, i’m twisted too (yeah)
you think sey you wicked, i wicked too
you dey use my heart dey catch your cruise
dey catch your cruise (cruise)
make i catch my cruise (cruise)
make you catch your cruise (cruise)
make i catch my cruise (cruise)
n0body go lose (lose)
[outro]
this period know wetin you dey do, oh
no go dey do my baby, my baby, my baby
because the same girl wey you dey carry for mind
dem dey, tah, tah, tah, tah
slap her nyash with disrespect
kpah, kpah, kpah, kpah
(you think sey you wicked, i wicked too)
you you dey there dey do, my baby
(you dey use my heart dey catch your cruise)
you might also like
كلمات أغنية عشوائية
- tonary music - one mic, one world كلمات أغنية
- karut - tropical love كلمات أغنية
- hellth - depressionbomb كلمات أغنية
- narleyy - to whom it may concern كلمات أغنية
- d billions - christmas pinata! santa's gifts كلمات أغنية
- yunha - promise كلمات أغنية
- amy vorpahl - you found me كلمات أغنية
- yeled. - .ילד - prachim* - פרחים* كلمات أغنية
- rap glock big stinky - did a little dance كلمات أغنية
- draconid - dirt كلمات أغنية