
ckay - isabella كلمات أغنية
[intro]
yeah man yeah man onyeoma hmmm
[verse 1]
anytime i see you e dey sweet my blood
e dey sweet my blood
when i see your face, my face light up
i swear to god
baby girl na you be my tomato jos
hmm my ghana jollof onyeoma
i cannot get enough onyeoma
i jim n’ölü with handcuff onyeoma
[pre_chorus]
ayag_yag_yag_yag_yag_yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l_st or could it be true love?
could it be l_st or could it be true love?
ayag_yag_yag_yag_yag_yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l_st or could it be true love?
could it be l_st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
[verse 2]
i meet her for lekki phase 1
inna the shopping mall
i tell her sey she too pure
ahn sey her way too pure
give me your number later make i beep beep
i’ll write you love letters, i can be deep
and i can be your mr romantic
your mr wetin mr romantic
[pre_chorus]
ayag_yag_yag_yag_yag_yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l_st or could it be true love?
could it be l_st or could it be true love?
ayag_yag_yag_yag_yag_yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l_st or could it be true love?
could it be l_st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
كلمات أغنية عشوائية
- theatg - love كلمات أغنية
- zorica brunclik - tako je kod srba كلمات أغنية
- foxy brown - mind right (freestyle) كلمات أغنية
- singapūras satīns - labvakar كلمات أغنية
- dved - talk is cheap كلمات أغنية
- elvis presley - i was the one (live, little rock, arkansas, may 16, 1956) كلمات أغنية
- nasboymuzik - competition كلمات أغنية
- keagan hoffman - beauty of nothing كلمات أغنية
- chevy woods - lost my mind كلمات أغنية
- минин (minin) - draco كلمات أغنية