ckay - capture my soul كلمات الأغنية
on me on me
on me on me
balance it on me
can we loving?
till the morning
morning morning, hmm
make we reduce all the fighting
increase the loving oooo hmm oh
hmm oh
fefe ne fefe
your body dey wewe
i’m in love with you
i’m i’m love with you
make i leave you for where, where
if na lie i dey tell you
make water carry me go
water carry me go
girl you don capture my soul
girl you don capture my soul
from the night, till the morning
girl you know e be you am wanting
’cause you fine and you s_xy
nwa baby, do me gently
e’we no show me shege
no use me play
dance to my reggae
are you ready?
pack your bag make we fly go paris
answer, answer me o maami
only you fit to control me
with your face and your big body
abeg no k!lly somebody pikin for here
o maami, only me wey fit handle you
make my waist no dey confuse you
abegi no k!lly somebody pikin for here
كلمات أغنية عشوائية
- marso bobkata - jivota e pari كلمات الأغنية
- exulcerate - eye socket orgasm كلمات الأغنية
- mexfutura - taxco كلمات الأغنية
- lp - up against me كلمات الأغنية
- joshua j - let go كلمات الأغنية
- children of bodom - hecate's nightmare كلمات الأغنية
- nexon - #self-made man كلمات الأغنية
- dj brai - locked out كلمات الأغنية
- alexander magnus gregori - it's not all that serious كلمات الأغنية
- acidic - beamer go كلمات الأغنية