kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

cj obassey - holy bastard كلمات أغنية

Loading...

many men try to control me they even try to pull me down
maka na the boy no holy
because the boy no holy
black black sheep dem dey call me because i try to run my race
them say i too like kpoli
me sef i like am make dem get out

their father i tell dem say na me get my matter
i be sinner but baba god be my father
to get sense sometimes you gats be the villain
( you gats to turn bad guy)
see i no countеr
for the matter i be holy b_st_rd
mmmm holy b_st_rd
you can call mе the holy b_st_rd
i am f_cking rascal
for the matter i be holy b_st_rd
mmmm holy b_st_rd
you can call me the holy b_st_rd
i’m a f_cking rascal mmmm y eye

the bad thing dem talk
they show no remorse
their mind no dey cut
the evil they support
i dey their domot them chase me comot
according to my coat i cut my cloth
why e be like say the system dey prosper sinner i don’t know
me i’m just a victim i dey survival ye yeah

their father i tell dem say na me get my matter
i be sinner but baba god be my father
to get sense sometimes you gats be the villain
( you gats to turn bad guy)
see i no counter
for the matter i be holy b_st_rd
mmmm holy b_st_rd
you can call me the holy b_st_rd
i am f_cking rascal
for the matter i be holy b_st_rd
mmmm holy b_st_rd
you can call me the holy b_st_rd
i’m a f_cking rascal mmmm y eye

why e be like say system dey prosper sinners
i don’t know y eye
i don’t know yeyeah know ye yeah know oo

why e be like say system dey prosper sinners
i don’t know y eye
i don’t know yeyeah know ye yeah know oo

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...