
chop life crew - dexter كلمات أغنية
[intro: mojo]
yeah, yeah
yeah, yeah
eleyi ru
[verse 1: mojo]
down, b_tch
this the kind of sh_t that make you, go off
if you ain’t got loud, then switch your phone off
b_tch, we ain’t run out, we still got (hol’ up)
i no dey puff puff pass, ogbeni (hol’ up)
abeg, where you know us from?
[chorus: mojo]
dress back!
no dey trespass, i dey for lab, dexter
but me, i be expert
she no fit near yard, if she dey wear pad
me no dey text back, like say na my step dad
i dey hot
i dey hot
i dey hot
i dey hot
[hook: masiano]
omo, i don land
make dem play my deep
i bе jagaban, no dey use me play
omo, i don mad
see thе way i hot
water must to boil
make dem give me sp_ce
omo, i don craze
if you send your addy
all my guys go slide
play banana peels
omo, i don mad
see the way i hot
see the way i hot
see the way i hot
[verse 2: prettyboy d_o]
whether me and the club, now na matrimony
when i spit on the mic, hear my testimony
if i walk on my street, turn to ceremony
all my guys dem be crook but for studio holy
they should give me a medal how i run from police
give me a medal how i run from police
had a curse on my wrist, b_ttage now na rolly
i was selling these trees but now na memory
when they ask how i do am, i say na miracle
say these boys no fit survive if dem dey in my shoes
they be talking online but for street peek_a_boo
talking online but for street peek_a_boo
so kid kali dey for phase 1
go to denmark, don dey respond
tell her don cast, me na james bond
since she take pills, make i take one
so she get pipe, me na a1
me na a1
[hook: masiano]
omo, i don land
make dem play my deep
i be jagaban, no dey use me play
omo, i don mad
see the way i hot
water must to boil
make dem give me sp_ce
omo, i don craze
if you send your addy
all my guys go slide
play banana peels
omo, i don mad
see the way i hot
see the way i hot
see the way i hot
[outro: mojo]
dress back!
no dey trespass, i dey for lab, dexter
but me, i be expert
she no fit near yard, if she dey wear pad
me no dey text back, like say na my step dad
كلمات أغنية عشوائية
- défense d'afficher - juliette gréco كلمات أغنية
- mark oliver everett - looking out the window with a blue hat on كلمات أغنية
- raid hamza - ما بعد الصدمة | page كلمات أغنية
- sebastian krantz - du och jag - radioversion كلمات أغنية
- inspace - plombir كلمات أغنية
- rodgers and hart - mountain greenery كلمات أغنية
- alberte - danser i min mors h¿je sko كلمات أغنية
- me-jlover - hurry up كلمات أغنية
- astn - keep it real كلمات أغنية
- amparo sánchez - pulpa de tamarindo كلمات أغنية