
chop daily & kojo blak - ready كلمات أغنية
[intro]
[?]
[verse 1]
i no vex
but i no dey safe
shey you know when you no dey ma body
i dey mad babym oh
only you wey sabi, oh
na you serenade mem oh
girl, your body heavy, oh
oh, lady, oh, mm
call me your papito
[pre_chorus]
girl, you’re looking perfect
you no need no practice, baby
your body is a ten
i need it all on me
girl, you’re looking perfect
you deserve some loving, baby
your body is a ten
i need it all on me
[chorus]
you ready
shey you ready, oh
i’m ready
when you ready? oh
when you need me, oh?
ma jorley
no be today
wey i dey chase you
tеll me when you’re rеady, oh
i need you, oh
[verse 2]
adiza
hold me down
make i no dey jeopardise my demeanour
for no lady, oh, mm
girl, me no need no other
any problem, na you solve it
girl, you gimme love, gimme love
gimme loving like no other
[pre_chorus]
girl, you’re looking perfect
you no need no practice, baby
your body is a ten
i need it all on me
girl, you’re looking perfect
you deserve some loving, baby (you deserve some loving)
your body is a ten
i need it all on me (oh)
[chorus]
you ready
shey you ready, oh
i’m ready
when you ready? oh
when you need me, oh?
ma jorley
no be today
wey i dey chase you
tell me when you’re ready, oh
i need you, oh
كلمات أغنية عشوائية
- alain morisod feat. sweet people - une chanson italienne كلمات أغنية
- pasion vega - maria se bebe las calles كلمات أغنية
- dr. dre feat. knoc-turn'al - bad intentions كلمات أغنية
- kishore kumar feat. mahmood - piya hum كلمات أغنية
- comet kid - so far كلمات أغنية
- molotov cocktail piano - amazing day كلمات أغنية
- diverse artiesten - kampioene van de nach كلمات أغنية
- pritam & arijit singh - daayre (from "dilwale") كلمات أغنية
- various artists - rindu berat كلمات أغنية
- oslo ess feat. onklp - med onklp كلمات أغنية