kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

chike - not your daddy كلمات الأغنية

Loading...

[verse 1]
calling me by 3am
telling me, you got no friends
now, i gats pretend
like say, i dey feel the things
you dey feel
wetin give you confidence?
shebi, you don jump my fence
now, i gats pretend
like say, i dey feel the things
you dey feel

[pre_chorus]
now, e don end in tears
you don do reverse
now, you tell me say
na me the best
you wan press reset

[chorus]
no, oh
i am not your mummy no (no_no_no_no)
no_no_no
i am not your daddy no (no_no_no_no)
no_no_no
i am not your mummy no (no_no_no_no)
no_no_no
why are you calling me
i am not your mummy (no_no_no_no)
no_no_no
i am not your daddy no (no_no_no_no)
no_no_no
i am not your mummy no (no_no_no_no)
no_no_no_no
why are you calling me
[chorus]
anything you wan do
na the thing you dey do
try make i confront you
turn my back you dey move
i just dey looking you
i cannot believe you
you are shaking from the shaking
wey they don show you

[pre_chorus]
now, e don end in tears
you don reverse
now, you tell me say
na me the best
you wan press reset

[chorus]
no, oh
i am not your mummy no (no_no_no_no)
no_no_no
i am not your daddy no (no_no_no_no)
no_no_no
i am not your mummy no (no_no_no_no)
no_no_no
why are you calling me
i am not your mummy no (no_no_no_no)
no_no_no
i am not your daddy no (no_no_no_no)
no_no_no
i am not your mummy no (no_no_no_no)
no_no_no
why are you calling me
[outro]
no_no_no_no
no_no_no
no_no_no_no
no_no_no

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...