
chike - finders keepers كلمات أغنية
is it love you are looking for
is it peace you are looking for
oh oh looking for oh yo
you go find am o
don’t worry anymore
you go get am even more oh yo
even more oh yo
you go get am
it may be hard now
it may be difficult for you
you may be thinking
can you really make it through
you may be asking
if na only you dem do
you may be waiting
waiting for your miracle
finders keepers, finders keepers
wetin you find oh you go keep
you go keep you go keep you go keep
finders keepers, finders keepers
wetin you find oh you go keep
you go keep you go keep you go keep
jubese jubese
jubese jubese
one day you go find am
one day you go find am
jubese jubese
jubese jubese
one day you go find am
one day you go find am
are you looking for a honey
someone who will call you baby
someone to laugh at your joke
and tell you you’re really funny
are you looking for the money
to solve all your doubts and worry
abi na garri you dey find
because you only get sugar
it may be hard now
it may be difficult for you
you may be thinking
can you really make it through
you may be asking if na only you dem do
you may be waiting
waiting for your miracle for your miracle
finders keepers, finders keepers
wetin you find oh you go keep
you go keep you go keep you go keep
finders keepers, finders keepers
wetin you find oh you go keep
you go keep you go keep you go keep
jubese jubese
jubese jubese
you go keep you go keep you go keep you go keep
jubese jubese
jubese jubese
one day you go find am
one day you go find am
(you go keep you go keep you go keep you go keep)
finder’s keepers finder’s keepers
wetin you find oh you go keep
you go keep you go keep (you go keep am o) you go keep
finders keepers finders keepers
wetin you find oh (you go keep am oo) you go keep
you go keep(you go keep am oh) you go keep you go keep
(you go keep am oh oh oh)
jubese jubese
jubese jubese
you go keep(you go keep am oh) you go keep you go keep
jubese jubese
jubese jubese
you go keep (you go keep am oh) you go keep you go keep
كلمات أغنية عشوائية
- tosca donati - mai dire mai كلمات أغنية
- hiraeth - angels of porn ii (cover) كلمات أغنية
- tama gucci & cassius cruz - no more "i love you's" كلمات أغنية
- futur bandit - alien كلمات أغنية
- bahar abbas - before you walk away كلمات أغنية
- coldcloud - сотка (hundred) كلمات أغنية
- いよわ (iyowa) - キャットファイト (catfight) كلمات أغنية
- georgia lines - grow old without you كلمات أغنية
- lion el fenomeno - pkm كلمات أغنية
- sebadoh - sing something / plate of hatred كلمات أغنية