chie (ng) - hands up كلمات أغنية
[intro: chie]
(haha)
i go dey dey soon, (fuc_?) i don land for wuse ii
i go dey dey soon, i don land for wuse ii
for wuse ii
[verse 1: chie]
if you wan talk true, make you talk true
abj city, you know i love you
too many day_, days i hustle
no be one headie, i need two times two
(put your hands together)
and i no send you
and i no get time i go use rustle
i dey on way way, i go come there soon
party go scatter, i dey come there soon
[pre_chorus: chie]
how you get party, e no get backy?
how you get party, e no get baddie?
uh, where dеm dey?
hands up, where dеm dey? (where dem dey?)
how you get party, e no get backy?
how you get party, e no get baddie?
uh, where dem dey?
[chorus: chie]
shey, you wan crazy, shey you wan go?
(uh huh, uh huh, uh huh)
shey you dey find me on a low_low
(uh huh, uh huh, uh huh)
shey, you wan go fast, never go slow?
(uh huh, uh huh, uh huh)
shebi, you wan go up, oya, let’s go (let’s go)
(uh huh, uh huh, uh huh)
(uh huh, uh huh, uh huh)
[verse 2: rando]
i’m takin’ sh_t easy (no stress)
everywhere che_che, we dey on soft
i’m moving like jiggy, huh
call out the number
me i dey go, abeg una free me
i’m takin’ sh_t easy
for your matter, moving like wizzy, yeah
wetin i go talk? (yeah)
see as una dey conform, yeah
me i go dey bomb, my aza dey elon musk, yeah
as amaka don show, ah, big boy, do am on the low
order fifty wraps to dey go
me, i no dey look face as i dey kpo (yeah yeah, yeah yeah)
[pre_chorus: chie, chie & rando]
how you get party, e no get backy?
how you get party, e no get baddie?
uh, where dem dey?
hands up, where dem dey? (where dem dey?)
how you get party, e no get backy?
how you get party, e no get baddie?
uh, where dem dey?
[chorus: chie]
shey, you wan crazy, shey you wan go?
(uh huh, uh huh, uh huh)
shey you dey find me on a low_low
(uh huh, uh huh, uh huh)
shey, you wan go fast, never go slow?
(uh huh, uh huh, uh huh)
shebi, you wan go up, oya, let’s go (let’s go)
(uh huh, uh huh, uh huh)
(uh huh, uh huh, uh huh)
[post_chorus: chie]
how you get party, e no get backy?
how you get party, e no get baddie?
uh, where dem dey?
hands up, where dem dey? (where dem dey?)
how you get party, e no get backy?
how you get party, e no get baddie?
uh, where dem dey?
[outro: chie]
i go dey dey soon, i don land for wuse ii (fuc?)
i go dey dey soon, i don land for wuse ii (put_)
(haha)
كلمات أغنية عشوائية
- kongv7 - nirvana كلمات أغنية
- kapten röd - mördare كلمات أغنية
- drupi - voglia di te كلمات أغنية
- veronica maggio - gå nu كلمات أغنية
- virginia to vegas - don't fight the music كلمات أغنية
- p steve - my motivation كلمات أغنية
- gutta - league of legends 2016 كلمات أغنية
- empi rouz - conticinio كلمات أغنية
- marlene kuntz - solstizio كلمات أغنية
- bliss n eso - the truth feat: illmaculate & sapient كلمات أغنية