kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

chidey - ori mi wu lyrics

Loading...

intro
ononanwatanaekweefionu
yeah

verse i
my baby my valentine
you dey curry my life and you get my thyme
your beauty na one of a kind
na all the beauty design god combine
i no go lie, i dey wonder sometimes
how you dey bright my life like a sunshine
and i go do anything to make you smile
and ego suo we go fly go mumbai
or cuba or dubai
dubai don cast we go go shanghai
neegodi nwa a ka osi a shine
and you gat that booty booty booty booty boom bai
baby your pant is my handkerchief
and your bumbum is my pillow
your bobbi na milk industry
oya wetezie milo

hook
ori mi wu
ori mi wu
ori mi wu
cos i love you
ori mi wu
ori mi wu
ori mi wu
cos you love me
odizi mu ka mu lachaba gi alacha
ka mu lachaba gi alacha
ka mu lachaba gi alacha
la la la la la
ka mu lachaba gi alacha
ka mu lachaba gi alacha
ka mu lachaba gi alacha
ehhh

i want to lalala
i want to lalala
i want to lalala
i want to lalala
i want to lalala
i love to lalala
i want to lalala
i want to lalala

verse ii
baby ina aso, baby ina aso
ina aso uso, in fact inasonki
kee ihe ina ako, kee ihe ina ako
onye obuna sim hapu gi na emе nkogheri
i go break sharia law for you for kebbi
mu na gi ga еbi together ebighiebi
baby biko just gbemi debe
kpatulam the thing ka osie baby
na ngada gi i go speak in tongues like pentecost
cos you dey colour my life when paint cost
you gat the juice and you gat the sauce
a minute silence for my baby girl, pause
baby your pant is my handkerchief
and your bumbum is my pillow
your bobbi na milk industry
oya hehehe
hook
odizi mu ka mu lachaba gi alacha
ka mu lachaba gi alacha
ka mu lachaba gi alacha
la la la la la la
ka mu lachaba gi alacha
ka mu lachaba gi alacha
ka mu lachaba gi alacha
la la la la la la

i want to lalala
i want to lalala
i want to lalala
i want to lalala
i want to lalala
i love to lalala
i want to lalala
i want to lalala

outro
ori mi wu
ori mi wu
ori mi wu
cos i love you
ori mi wu
ori mi wu
ori mi wu
cos you love me

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...