kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

cheebancs - joy كلمات الأغنية

Loading...

intro
yeah yeah yeah
yeah yeah
yeah yeah yeah yeah

it’s prime d vibe

cheebancs ceeboi

sh_tor baby girl na sh_tor
baby girl you pepper dem like sh_tor
tell enemies say  make dem shut up

chorus :
as i see you like this my baby i dey get joy oh
ah ah
i dey get joy oh ah ah
i been don dey loose joy oh oh oh aje x 2

verse 1 (cheebancs)
when i woke up this morning i prayed for my bae
i pray make we dey, i pray say anywhere she dey
baba keep her safe for me e e
because because
na only you i wan dey love abeg
no be whot i no wan dey shove abeg
liquid i no go dissolve abeg
omoh mathematics i go solve abeg
hook
you go dey for me
no come, come dey play for me
if na money i go pay noni
baby girl i don’t wanna be funny
see …
x2

chorus

as i see you like this my baby i dey get joy oh
ah ah
i dey get joy oh ah ah
i been don dey loose joy oh oh oh aje x 2

verse 2 ceeboi

no mind them no mind them
if them start to dey talk
dem dey want to disturb
baby iwo sha ma wo ran aje
no see them no see them
them go dey shoot their shot
me i go dey block their gun
na you i go dey give my returns aje
you give me jo jo joy (joy)
you give lo lo love (love )
you give me jo jo joy
na wetin i go give in return aje
you give me jo jo joy
you give lo lo love
you give me happiness
na you i go want to dey lo lo lo lo love

chorus :
as i see you like this my baby i dey get joy oh
ah ah
i dey get joy oh ah ah
i been don dey loose joy oh oh oh aje x 2

hook
you go dey for me
no come, come dey play for me
if na money i go pay noni
baby girl i don’t wanna be funny
see …
x2

girl laughs , it’s prime d vibe on the mix

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...