
charly berry - ogaranya كلمات أغنية
(ogaranya)
name wey get money
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
person wey get laber
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
me i don boost i know
nah money i dey deliver
no man should curse at all
cause my men fit pull the trigger
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
as i enter, them ma hail me
odogwu abaata
with my doings, thеm ma feel me
they call me ogaranya
as i won talk, thеm ma listen
nah me be their minister
when i spray money no fear fear
cause i no get budget
i say nah who be the boss
ogaranya ogaranya
person wey dey make things to work
ogaranya ogaranya
when i enter everywhere shutting down
ogaranya ogaranya
with my caliber you know that am living large
ogaranya ogaranya
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
see men them ma come all of them bigger
the money wey dey fall like a storm k!ller
you don’t know how i carry my digger
the land got strong like a stand pilar
i don’t need permission you know
i am rising up, no more introduction you know
i say nah who be the boss
ogaranya ogaranya
person wey dey make things to work
ogaranya ogaranya
when i enter everywhere shutting down
ogaranya ogaranya
with my caliber you know that am living large
ogaranya ogaranya
name wey get money
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
person wey get laber
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
me i don boost i know
nah money i dey deliver
no man should curse at all
cause my men fit pull the trigger
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
كلمات أغنية عشوائية
- roli rude - velour كلمات أغنية
- lil boii kantu - no good كلمات أغنية
- briel (korea) - 날개 프리스타일 (wing freestyle) كلمات أغنية
- lieu of you - i don’t want anyone (but you) كلمات أغنية
- garuda - boom bap is back كلمات أغنية
- danihoe - haunted كلمات أغنية
- skor - deszcze i wichry كلمات أغنية
- sigue sigue sputnik - slave trade كلمات أغنية
- twelve'len - thank the gang كلمات أغنية
- youngseagoat - chemicals كلمات أغنية