
ceeta - killer كلمات أغنية

we serving it cool..
small girl with biggie sometin
one time she dey call me zaddy
some time she dey want money
take it make you no worry
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
when she enter she dey cause casala
your body girl sweet pass amala
bend down low girl make you dance pana
if dem touch you i shout dem kala
makе dem know wetin i carry come
(omotosho)
shеy you know i be the man for you
(gan gan)
i bu gold digger nwanne get lost
just ur hairstyle nwanne e too cost
i no fit do again no be by force
e don dey tire me i need to focus
but you k!llin man
you k!llin man
but you k!llin man yea yea
you k!llin man oh no no
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
small girl with biggie sometin
one time she dey call me zaddy
some time she dey want money
take it make you no worry
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
k!ller yea ( you got me jaja)
my monalisa ( you feelin low low)
k!ller yea ( shey you know me)
my omalicha ( oh no no no)
كلمات أغنية عشوائية
- jmc x scarred fa-lyfe - plac3m3nt. كلمات أغنية
- liit (long island iced tyler) - skywalk (prod. justdan beats) كلمات أغنية
- libertyy - wayyo كلمات أغنية
- bigicekiller - второй взгляд(vtoroy vzglyad) كلمات أغنية
- pibes chorros - los pibes chorros / solo le pido a dios / botellero كلمات أغنية
- el traidor y los pibes - cumbia y marihuana كلمات أغنية
- herman medrano - chi sono كلمات أغنية
- jeanne balibar - l'appartement témoin كلمات أغنية
- danny fishman - time كلمات أغنية
- 新東京 (shintokyo) - pearl كلمات أغنية