
ce cani - away كلمات أغنية
oh my god oh! my god hmmm
oh my god oh! hmm yea hmm
i guess i’m coming back hmm yea hmm
i’m still checking time and i’m still looking at these years wey don pass me by, where are we now where are we now
when we started hmm in 2015 it was fresh
it was so d_mn good hmm i miss the first fire no be here
i don’t know what have been keeping us yea, what have been keeping us away
make you come here make i come there na so we just dey fumble now
oh my god oh! hmmm
who get thе story make e write, who gеt the story make e write about the girl of 2015 wey me i never see till now
who get the story make e write, who get the story make e write about the girl of 2015 wey me i never see till now
so many mushy mushy thing you go talk, me go talk
na only phone wey the thing dey work, reality e get as e be
i guess its time to copy all things and fix up
make we no dey do like say we no know say time no dey reach us
emotion sef e dey involve, physically sef you no dey
everything e don dey work i guess you connecting with other guys
my god oh hmmm
who get the story make e write, who get the story make e write about the girl of 2015 wey me i never see till now
كلمات أغنية عشوائية
- gritando en silencio - historia de una noche cualquiera كلمات أغنية
- lil swifty - here is the love song you wanted كلمات أغنية
- kharee - ms (interlude) كلمات أغنية
- club killers (swe) - blam blam fever كلمات أغنية
- jazmin bean - princess castle - cottontail كلمات أغنية
- luimi love - falta de amor كلمات أغنية
- macseal - sleeping in كلمات أغنية
- real_1ferrlife - bout it كلمات أغنية
- trisha yearwood - love will always win كلمات أغنية
- sabi - both of us كلمات أغنية