
cazulee ft. bhadboi oml - only way (remix) كلمات أغنية
uh, yeah, uh, yeah
you already know, ooh
boys don dey para, oh
been so well
boys don dey para, oh (majestical)
verse
since i was born, na hin go better we they hear
although, we’ve been yelling, but our government no dey care
many people dey for street with their pali, ko si ṣẹ
and we no fit carry kala, we no go fit to fo fence
pre_chorus
na why them boys day para like ah choco
ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣo mọ?
bombing every night like them be boko
if you see their logo, àwọn ọmọ ‘logo, ṣo mọ?
ip vanished, i dey colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ?
is either you go hard or you go home
mami wa loko, i came from ghetto, ṣo mọ_ọ?
ṣo mọ ọ ọ? yea_yea
chorus
that is only way
that is only way we survive
that is only way, ayy
that is only way we survive
chorus
that is only way
that is only way we survive
that is only way
that is only way we survive
verse
ọmọ, if you too stubborn
ẹ mọ iru wa
ọmọ, you go die, i go die if you check me, i smile
a bẹ ti mọ inu wọn o
sare gbe mi denu colorado, mo gb’ọdọ jago, ikorodu mopol, ṣo mọ?
ibi ori gbe mi de ni kẹ ma fọ’go as ọmọ ologo, mo bẹru popo, ṣo mọ?
màlúù ti ko ni iru o mọ pe o ma gbera
ye’ra fun oju lasi, ko ma mọ ile wa
“ko m’ọwọ, ko m’ẹsẹ,” ko ni ya ile wa
’cause, mo m’ọwọ, m’ẹsẹ, still be yandiva, no be maldives
pre_chorus
na why them boys day para like ah choco
ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣo mọ?
bombing every night like them be boko
if you see their logo, àwọn ọmọ ‘logo, ṣo mọ?
ip vanished, i dey colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ?
is either you go hard or you go home
mami wa loko, i came from ghetto, ṣo mọ_ọ?
ṣo mọ ọ ọ? yea_yea
chorus
that is only way (only way)
that is only way we survive
that is only way
that is only way we survive
chorus
that is only way
that is only way we survive
that is only way
that is only way we survive
outro
boys don dey para, oh
para, oh
boys don dey para, oh, yeah
كلمات أغنية عشوائية
- lil shuttle - fountain hills كلمات أغنية
- mc teteu - vai se preparando كلمات أغنية
- lando ameen - sunday. كلمات أغنية
- drew d - looking up (u mad remix) كلمات أغنية
- we are the city - children's hospital ambience كلمات أغنية
- lápiz conciente - asi es la vida كلمات أغنية
- neither/neither world - i walk on gilded splinters كلمات أغنية
- bozan x rabbi - min by(interscope 2020) كلمات أغنية
- lil $unny - back door كلمات أغنية
- meltycanon - high priestess كلمات أغنية