
carterefe - machala كلمات أغنية
[intro: carterefe ]
i no wan like any girl again for this life
i no wan like any girl
i wan i wan i wan
i wan just dey like wizkid
machala
i wan just dey, dey granza dey smoke igbo
machala, machala (oh na na), machala, machala, machala (yo x), machala, machala, machala
[verse 1: berri_tiga ]
fresh and clean me looking sick you no the vibe (you know the vibe)
man no send n0body i dey live my life
if you’re not talking money no go call my line
say man just wan dey happy man wan dey alright
[chorus]
ahhhh, gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram
gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram
[post_chorus]
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
[verse 2: berri_tiga ]
won ni won wa mi
san francisco ja mi
me no dey send n0body
smoking loud and i’m making kudi
tell me what i gain
if money no dey for my lane
sapa for don dey wet me ye
puff puff pass
make you pass rozay
pass rozay
[chorus]
ahhhh, gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram
gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram
[post_chorus]
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
[outro]
god
yo x
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
كلمات أغنية عشوائية
- abyssell - desire to die كلمات أغنية
- anberlin - never take friendship personal - 2025 كلمات أغنية
- scudelia electro - レインボー (rainbow) كلمات أغنية
- pianoбой (pianoboy) - лучшее, что есть (the best one that) كلمات أغنية
- mc virgins - hml كلمات أغنية
- afrojack - never forget you كلمات أغنية
- karimchikk - я пилот كلمات أغنية
- motyan - nikto كلمات أغنية
- captain butcher - no rules, no values كلمات أغنية
- comma uno & emme the 3rd - pai gow كلمات أغنية