
campira, king perryy & taene - laba laba كلمات أغنية
[intro]
hoje é campira!
dj campira conexão portugal to nigéria
let’s gooo!!
you gast clean your speaker
this one na gbedu wey go make you ginger
continental lomo and dj campira
for you my baby no other other
are you ready for me
[chorus]
fly high my bebe
like laba laba
spread your wings my bebe
like laba laba
do your dance my baby
like laba laba
are you ready for me
are you ready for me
[2nd verse]
continental boy wan give you loving
baby nzanza
dem no dey talk for where action dey cry baby you know the matter
i go pack am give you
as long as you no go givе me isi n baka
what the h_lly
mhmm mеri meri
[chorus]
fly high my bebe
like laba laba
spread your wings my bebe
like laba laba
do your dance my baby
like laba laba
are you ready for me
are you ready for me
[3rd verse]
all the mandem shout ebelebe (ebelebe, ebelebe)
and i’m balling like adeleke (adeleke, adeleke)
dem shout ewelewe, soon as they reason my ikebe
they want to divide me like the national cake
shey i look like i be patience?
looku looku, like mavin
and you’re calling me baby
shey you go buy me ferrari?
told me you did that already
d_mn, i’m like that’s crazy
told me i drive you crazy
how you wan take be my boo when you just yarn my bestie?
[chorus]
fly high my bebe
like laba laba
spread your wings my bebe
like laba laba
do your dance my baby
like laba laba
are you ready for me
are you ready for me
كلمات أغنية عشوائية
- pootie tang clan - demo كلمات أغنية
- travis bretzer - promises كلمات أغنية
- abel (pol) - korona كلمات أغنية
- the bellfuries - there could only be one me for you كلمات أغنية
- polar - vipers كلمات أغنية
- d3cker - lucy كلمات أغنية
- seeyouspacecowboy... - late december كلمات أغنية
- dino lenny - west end girls - vocal mix كلمات أغنية
- doro gjat - prima di addormentarmi كلمات أغنية
- рыночные отношения (market relations) - р.о. (r.o.) كلمات أغنية