
c natty - ojah كلمات أغنية
Loading...
ojah ojah ojah ojah…
i don go i don come
and i go yarn you wetin sup
moruf come from london
dem say e com dey start to from
oh dem say buy bigi jeep oh
say make dem call am bigi man oh
na so e carry fine opeke to lu jibiti oh
lo je gbese
ojah ojah ojah ojah
morufu je gbese
ojah ojah ojah ojah…
aaah, make una shine una eye oh
things dey happen
person wey want chop life no suppose dey sleep/
i dey tell you
mo wa ni ore kan
e dey for depression
e make the connection
e cl!ck confirmation
lowo ba wole oh
e rent big mansion
e start to dey pompous
e say nothing dey happen
o sare oh
كلمات أغنية عشوائية
- steve sniff - teorie كلمات أغنية
- knowbody - gran turismo! كلمات أغنية
- billie eilish - copycat[live in london] كلمات أغنية
- fox hollow - shifter كلمات أغنية
- seriously sam - chemistry كلمات أغنية
- makala - bicrave des rêves كلمات أغنية
- hoodie trash - three a.m. كلمات أغنية
- jimmy page & robert plant - house of love كلمات أغنية
- yunggclorox - nobody كلمات أغنية
- vejm - stani كلمات أغنية