kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

c.i franklyn - chinaza ekpere lyrics

Loading...

h_llo father!
them sag i shine, i tell them say na you de run am
when i pray you de answer
the holy ghost dey my body and i carry the fire

in you i live in you i move in you i have my being
nothing xup, game sure, i serve elyon…

na the confidence i get in you, na im dey make me dey
chest out, wise up, eyes up

malolo malolo!
i want to testify
malolo malolo!
na your grace dey make me fly
malolo malolo!
and i think of you every night (evеry night)

chinaza ekpere!
every timе i dey pray you dey answer
you no dey fall my hand
chinaza ekpere!
i can’t stop to dey praise your name cause na you be the all wey i get
chinaza ekpere!
chinaza ekpere!
i give you my life, i give you my all
i give you my song, i give you my everything ….

jehovah nisi, adonai
baba me i swear you no dey whine me
you dey tinini dey tanana my heart
na your spirit, na im dey high me
wetin de wake me na bank alert
you’re too faithful, i cannot deny it

na your love i dey see everyday
go down on my knees and pray pray

malolo malolo!……..

chinaza ekpere!
my father oh, baba you too sabi
chinaza ekpere!
no wam, no shakes, your name de follow me
chinaza ekpere!
chinaza ekpere!

i cannot do without you, your ways i gbadun
your is so true, everything is a miracle

the thing dey burst my brain eh (your love)
i no fit stop to yarn o (your love)
every night and day
jehovah overdo o
na the confidence i get in ….

malolo malolo! …..

chinaza ekpere!

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...