kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

burna boy - way too big lyrics

Loading...

verse
i dey tell you my guy
you know my style
e no be jazz
dem dey sell am for ebay
if you say you get mind
and you wanna try
you go_go die, iberibe
it’s been a landslide for a long time
but dem no wan believe me
all of una combine
shey you wan try?
oya do am, if e easy
who bad enough? who do it like me?
make una call my cellular (wait)
your back and your spinal cord, e go break
if you carry my weight
chorus
because i’m way too big
way too big to be f_cking with you (to be f_cking with you)
because i’m way too smart
way too smart to be f_cking with you (f_cking with you)
because i’m way too cool
way too cool to be losing my cool
(oluwaburna)
verse
truly, truly
i bring the thunder like muri
they say i’m on drugs, ti mi o mu ri
but everything them talk still no dey do me
them say na because me i be skuri
before my life changed, i lived in a movie
used to roll with the shank just like julie
still popcaan ’cause i’m unruly
beat my case ’cause of hung jury
took my place as the shine_shine bobo of the nigerian breweries
chorus
because i’m way too big
way too big to be f_cking with you (to be f_cking with you)
because i’m way too smart
way too smart to be f_cking with you (f_cking with you)
because i’m way too cool
way too cool to be losing my cool
hook
(because i’m way too big)
hook
(because i’m way too big)
bridge
na your problem
anything you say, na your problem
anything you say, na your problem
hey! na your problem
anything you say, na your problem
anything you say, na your problem
outro
i dey tell you my guy
you know my style
e no be jazz
them dey sell am for ebay
if you say you get mind
and you want to try
you go_go die, iberibe
it’s been a landslide for a long time
but them no wan believe me
all of una combine
shey you wan try?
oya do am, if e easy

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...