burna boy - the realest كلمات الأغنية
[intro]
ojo meta e
o ni se o
ojo meta eee
[chorus]
these are the realest time
we believe sometime
wetin i go tell you
i tell you my guy
n0body dey there o
remember say n0body there
these are the realest time
we believe sometime
wetin i go tell you
i tell you my guy
n0body dey there o
remember say n0body there
[verse]
oluwa burna don gon
them be wan no where i come from
some people see me for london
and my pocket dey high like contour
and your boy fresh like tom tom
and the girl dey gbadun me gan gan
the girl dem dey l!cki d gon gon
oh oh oh oh
toba je kan aye mi e le se
if you looking for me i’ll be on a sp_ceship
anywhere the money dey na dere i wan dey demo o
and if na me dey looking for
tell them say my money no be play
i’ma tell dem say
[chorus]
these are the realest time
we believe sometime
wetin i go tell you
i tell you my guy
n0body dey there o
remember say n0body there
these are the realest time
we believe sometime
wetin i go tell you
i tell you my guy
n0body dey there o
remember say n0body there
[bridge]
oh oh dance like this, dance like that
dance like this, dance like that
then move it like there ain’t no tomorrow
move it like there ain’t no tomorrow
ah na
dance like this dance like that
dance like this dance like that
and move it like there ain’t no tomorrow
like there ain’t no tomorrow
ehn ehn
where the money dey?
where the money dey?
where the money dey?
na there i wan dey demo o
demo o, demo o
oh demo o, demo o
anywhere the money dey na dere
i wan dey demo o
[chorus]
these are the realest time
we believe sometime
wetin i go tell you
i tell you my guy
n0body dey there o
remember say n0body there
these are the realest time
we believe sometime
wetin i go tell you
i tell you my guy
n0body dey there o
remember say n0body there
[outro]
n0body n0body n0body n0body dey
n0body n0body n0body n0body dey
n0body n0body n0body n0body dey
n0body n0body n0body n0body dey
n0body n0body n0body n0body dey
n0body n0body n0body n0body dey
n0body n0body n0body n0body dey
n0body n0body n0body n0body dey
كلمات أغنية عشوائية
- alvvays - plimsoll punks كلمات الأغنية
- ensomniak - parable كلمات الأغنية
- eza yayang - tak bisa memilikimu كلمات الأغنية
- alexandra stan - noi 2 كلمات الأغنية
- park hyo-shin - please كلمات الأغنية
- malik mustache feat. neon & samantha nova - rock u كلمات الأغنية
- rafael vidalles - pirar كلمات الأغنية
- kirk knight & nyck caution - five finger salute freestyle كلمات الأغنية
- dony - kangker كلمات الأغنية
- blanc7 - prism love كلمات الأغنية