burna boy - my money, my baby كلمات الأغنية
[pre-chorus]
mama dem call me
papa dem call me
sister dem call me
brother dem call me
dem don hear one story
dem don see one tori
read am for newspaper
see am for television
dem hear am for radio
dem talk am for radio
dem talk sey i don k!ll person start to dey j-pa
[chorus]
my money, my money, my money, my money, my money, my money, my money
my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah
[verse]
police dey find me now
give them the run-around
skip to another town
now i’m in hiding now
my girl and i
barely getting by
and we don’t play around
there will be a robbery now
everyone kiss the ground
we need this money now
put it inside the bag
take all the money start to dey j-pa
[chorus]
my money, my money, my money, my money, my money, my money, my money
my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah
[interlude]
uh, hah, uh, hah
ladies and gentleman, when i look at my rollie
and i see the time, only two things come to mind
[chorus]
my money, my money, my money, my money, my money, my money, my money
my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah
[pre-chorus]
mama dem call me
papa dem call me
sister dem call me
brother dem call me
dem don hear one story
dem don see one tori
read am for newspaper
see am for television
dem hear am for radio
dem talk am for radio
dem talk sey i don k!ll person start to dey j-pa
[chorus]
my money, my money, my money, my money, my money, my money, my money
my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah
[outro]
dem talk sey i don k!ll person start to dey j-pa
dem talk sey i don k!ll person start to dey j-pa
dem talk sey i don k!ll person start to dey j-pa
كلمات أغنية عشوائية
- særos&fill - 10 كلمات الأغنية
- packgod - opera gx sponsorship 3 كلمات الأغنية
- redemption draweth nigh - black كلمات الأغنية
- eels - haunted hero كلمات الأغنية
- dryas (rap) - manhunt كلمات الأغنية
- kohjiya - ラップスタア 2024 rapstar camp كلمات الأغنية
- anna-sophie - better off كلمات الأغنية
- wilburn & wilburn - across the miles كلمات الأغنية
- damian axel - plains on fire كلمات الأغنية
- anxhela peristeri - lozonjare كلمات الأغنية