
burna boy - love (sped up) كلمات أغنية
[chorus]
na who go dey by your side, if you waka through the fire_fire?
follow you stand inside the fire, hm?
na who love me i go love, hm
na who love us we go love, hm
who go believe you, when the whole world is calling you a liar_liar? hm
na who love me i go love, hm
na who love us we go love
[verse 1]
no go dey live your life to impress anybody
’cause some people worse pass satan
na who love me i go love
na who love us we go love
even though you lovе everybody, evеrybody no go fit love you (fit love you)
turn my mind, to my weapon
f_ck the world with a large condom
anytime you dey vex, ọmọ
i go like make you hear this song
me and you no be jesus
so na only who love us, we go love
[refrain]
uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh
so na only who love us, we go love
uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh
na who, na who, na who love us, we go love
[verse 2]
tí wọn bota, uh
leave dem inside gutter, uh
focus on your bread and b_tter, uh
feed your sons and daughter
make sure that your mother no suffer
just dey live your life baba
just keep am real and proper, huh
focus on better customers
you know say naija no well, my brother
search and you will find
e no matter if they’re close to you
never buy a dream if it’s sold to you
ah_ahn, ah_ahn (no be lie)
[chorus]
na who go dey by your side, if you waka through fire_fire? (fire, fire)
follow you stand inside the fire, hm? (fire, fire)
na who love me i go love, hm
na who love us we go love
who go believe you, when the whole world is calling you a liar_liar? (liar, liar)
na who love me i go love, hm
na who love us we go love, hm
[outro]
uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh
na who love us, we go love
uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh
na who, na who, na who love us, we go love, hm
uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh
na who love us, we go love, hm
uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh, uh_huh_huh_huh
na who, na who, na who love us, we go love
كلمات أغنية عشوائية
- the radiant child - broken كلمات أغنية
- the motion sick - winged bicycle كلمات أغنية
- reckless serenade - burn brighter كلمات أغنية
- zebrail mc - lak santy كلمات أغنية
- trip lee - rise كلمات أغنية
- lil wayne - never really mattered كلمات أغنية
- alex sayz - shame on me كلمات أغنية
- rome fortune - the other song كلمات أغنية
- gabriel, o pensador - cacimba de mágoa كلمات أغنية
- freedom dub - emotional rescue - 2 many beats remix كلمات أغنية