
burna boy - dem dey كلمات أغنية
[pre_chorus]
(no do, no do, no do, no do)
no do, no do (no do, no do)
no do, no do (no do, no do)
mo ṣa sọ fún (no do, no do)
if you no get me (no do, no do)
forget about it (no do, no do)
i no buy lambo’ (no do, no do)
is that why you are shouting? (no do, no do)
[chorus]
dem dey
where dem dey?
i no dey see dem, ah_ahn
where dem dey? (no do, no do)
[verse 1]
a little investment in cryptocurrency
every bo_bo_body, ya’nu si
[chorus]
dem dey
where dem dey?
i no dey see dem, ah_ahn
where dem dey?
[verse 2]
[?] o n gbóná s’owo dem no fit handle me
odogwu is wise, can’t you see? (can’t you see?)
[refrain]
(no do, no do)
ko de sere ninu gaza (no do, no do)
wọn a de ma ri shegе banza, (no do, no do)
wọn a de gbó o pansa_pansa (no do, no do)
it’s a banger, shokoloko ban—
o da
[verse 3]
thank you for your support
on god, of course
to thе people wey just come, on board
you are all, very, very welcome (‘come, ‘come)
if you feel say i dey pompous, go to the bridge and jump off
swallow the river, and if i no deliver
f_ck my woman
[verse 4]
(no do, no do)
how many break yet? (no do, no do)
how many shut down? (no do, no do)
òun ẹni la n gbé (no do, no do)
la n gbé lárugẹ (no do, no do)
no make me suspect (no do, no do)
ogbeni, stop ṣe be (no do, no do)
all your connect don call me
ẹnì ba gbe’ge si ma ya ni
ṣe e ma damo o te ba ri?
sare, sare o (sare)
sare, sare o (sare)
jaiye k’aye, oh
maye ko de kan aiye
[pre_chorus]
(no do, no do, no do, no do)
no do, no do (no do, no do)
no do, no do (no do, no do)
mo ṣa sọ fún (no do, no do)
if you no get me (no do, no do)
forget about it (no do, no do)
i no buy lambo’ (no do, no do)
is that why you are shouting?(no do, no do)
[chorus]
dem dey
where dem dey?
i no dey see dem, ah_ahn
where dem dey?
dem dey
where dem dey?
i no dey see dem, ah_ahn
where dem dey?
[refrain]
ko de sere ninu gaza
wọn a de ma ri shege banza
wọn a de gbó o pansa_pansa
it’s a banger, shokoloko ban—
o da
[outro]
oloye, oloye
oloye, oloye
oloye, oloye
oloye, oloye
كلمات أغنية عشوائية
- spanish gamble - wander on كلمات أغنية
- greg street - we got this here كلمات أغنية
- bayje - problem كلمات أغنية
- la dispute - all our bruised bodies and the whole heart shrinks كلمات أغنية
- dj format - the hit song كلمات أغنية
- blak twang - so rotten كلمات أغنية
- dj skribble - 187 كلمات أغنية
- textures - polars كلمات أغنية
- sabac - positive & negative كلمات أغنية
- dj hurricane - come get it كلمات أغنية