kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

buddy dml - melody lyrics

Loading...

melody
tm
sweet the melody
ah
i dey my own you dey take your nyash shey for wey i dey drink okpokporo
i dey for river dey cast my net still you decide to show your pololo
ah

wetin i no do for you
na wetin you want
i dey do it times two
manna
emere know me from jakotilor fobiri

nya nya nya nya nyash
nyash e na nyash
nyash e na nyash
nyash e na nyash oh
breast na breast oh
whether biggie or small oh
nyash e na nyash
nyash e na nyash
see say berechi market oh
say berechi market oh
e dey enter my eyes oh
shake na your glory
ah shake wey ah
shake na your glory
ah shake wey ah
shake na your glory
ah shakе wey ah

so many things wey me see for your body
so many timеs wey you dey for me body
too many times wey i hate for my body
your body dey move like michael jackson
i no fit to leave you oh my thing
so many times oh my thing
i no fit to leave you for my thing
so many times for my thing

nya nya nya nya nyash
nyash e na nyash
nyash e na nyash
nyash e na nyash oh
breast na breast oh
whether biggie or small oh
nyash e na nyash
nyash e na nyash
see say berechi market oh
say berechi market oh
e dey enter my eyes oh
shake na your glory
ah shake wey ah
shake na your glory
ah shake wey ah
shake na your glory
ah shake wey ah

tm

shake na your glory
shake na your glory
shake na your glory

tm

buddy dml _ melody
official lyrics by aedtp world

©️ aedtp world

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...