
brymo - gambu كلمات أغنية
Loading...
[verse 1]
gambu
you dey sing for theives
gambu
you go sing for me
pesin wey befriend rat go chop sh_t
but i go still dey follow you
if you swim for sh_t
love only me
and be my own gambu
[verse 2]
gambu
make we no climb on top the hill
gambu
(?)
pesin wey befriend thug go chop sh_t
but i go still dey follow you
if you swim for sh_t
love only me
and be my own gambu
[verse 3]
gambu
you dey sing for crooks
gambu
you must to sing for me
i no get stolen boots to pay you
but i go still dey follow you
if you swim for sh_t
love only me
and be my own gambu
كلمات أغنية عشوائية
- lil yachty - ice cold كلمات أغنية
- lil leeroy - counted me out كلمات أغنية
- lil tjay - want you dead كلمات أغنية
- snh48 - 樱花书签 (sakura no shiori) كلمات أغنية
- rose motion, nostalgix - by myself كلمات أغنية
- llegas - alas كلمات أغنية
- lakeyah - easy كلمات أغنية
- bleestal - math diss كلمات أغنية
- brutha joe - church money كلمات أغنية
- scorn of creation - letting go كلمات أغنية