
brizzle man - covid 19 كلمات أغنية
Loading...
have you see whey tin you don done to me
_______
sheybi na you talk say you no
sniper agbawoo mania
agbawo mania aa
f_ck dem gbe fun
dem con dey rush us
we dey see watin dey happen
na for nigeria
covid 19
coviidi 19
corolla na him dem dey talk about oo
omo nigeria
gba gbe oo
boni oshen se le
sey ori ni oo
emi kó no mo loo
sheybi awon ijoba lo ni ki am duro si ile o
them no send us any money o
watin con dey sup now o
you con dey do anyhow
god punish dem
who dem be!
f__k up o, f__k off
government f__k up, f__k off, f__k off, f__k
what the f__k
covid 19 ni nigeria o na lie
dem want use am chop money ni
dem con dey talk make we stay for house
dem no give money
dem give us food oo
dem no give light
كلمات أغنية عشوائية
- jessier quirino - bandeira nordestina كلمات أغنية
- vencedores por cristo - andré, o divulgador كلمات أغنية
- adalberto e adriano - fico querendo mais كلمات أغنية
- belo - não dá mais sem você كلمات أغنية
- matt powell - the only thing that's changed كلمات أغنية
- baiano e os novos caetanos - urubu tá com raiva do boi كلمات أغنية
- hinos sud - tal como um facho كلمات أغنية
- carmen miranda - o gatinho كلمات أغنية
- hil st. soul - baby come over كلمات أغنية
- fresno - europa كلمات أغنية