bracket (nigeria) - mama africa كلمات الأغنية
[intro]
it’s mecca e on the beat
eh!
[pre-chorus: vast]
this one na sara sara
this beat is tana tana
he go make you manya manya
ine sisi manya manya
[chorus]
oya make you ikota ikota
mama africa ikota eh
make you dance iye
iye iye iye
everybody ikota ikota
mama africa ikota eh
make you dance iye
iye iye iye
[verse 1: vast]
this one na sara sara
this beat is tana tana
he go make you manya manya
ine isi manya manya
this is for people wey chala cha
people wey kala ka
kana ni walanya
nani kalanya
e go make you feel better
this can take away palava
this can take away wahala
e go make you feel naija
oya let’s go to kenya
rwanda and tanzania
togo, cameroon, niger
ghana, southern sudan
[chorus]
oya make you ikota ikota
mama africa ikota eh
make you dance iye
iye iye iye
everybody ikota ikota
mama africa ikota eh
make you dance iye
iye iye iye
nwanne sara sara eh
oh sara sara eh
make you dance iye
iye iye iye
oh sara sara eh
mama africa sara sara eh
make you dance iye
iye iye iye
[verse 2: smash]
this one na die oh
if you dey dance
am easy make you fight o
eii! you go forget your sorrow
maka chukwu you go buy am
play for your motor
[vast]
this one na sara sara
the beat is tana tana
he go make you manya manya
ine sisi manya manya
this is for people wey chala cha
people wey kala ka
kana ni walanya
nani kalanya
e go make you feel better
this can take away palava
this can take away wahala
e go make you feel naija
oya let’s go to zambia
uganda, south africa
togo, cameroon, burundi
also benin republic
[chorus]
oya make you ikota ikota
mama africa ikota eh
make you dance iye
iye iye iye
everybody ikota ikota
mama africa ikota eh
make you dance iye
iye iye iye
nwanne sara sara eh
oh sara sara eh
make you dance iye
iye iye iye
oh sara sara eh
mama africa sara sara eh
make you dance iye
iye iye iye
[outro: vast]
imane mekofo sara sara le
flavour nwa nma sara sara le
make e dance iye iye iye
ugonna sara sara le
ndigbo ni nne sara sara le
make you dance iye iye iye
yeah
كلمات أغنية عشوائية
- kid mc - décimo quinto ano كلمات الأغنية
- vîrus - espoir كلمات الأغنية
- doktr - tausende creatures (swamp) كلمات الأغنية
- silver lake - regrets كلمات الأغنية
- machina - crucifix كلمات الأغنية
- vince gill & paul franklin - nobody's fool but yours كلمات الأغنية
- rapzan belâgat - masal كلمات الأغنية
- jim jones - still repping time كلمات الأغنية
- yung neon - cellphone كلمات الأغنية
- dev the follower - holy trinity كلمات الأغنية