boyyblink - wombolo كلمات الأغنية
evans uzzy:
hmmm
huh wuh, hm huh wuh oshey…
when you hear it, you don’t believe it, forget about it hmmm
and if i tell you, you don’t believe it, you better live it, no o
cus life na one by one
e no be two by two, you better dey your lane oh oh oh wo
and i dey run my race
no come dey chuck your eyes
you better dey your lane oh oh oh wo
chorus
wombolo wombolo oh
wombolo wombolo
wombolo wombolo oshey, yeah, yeah
(_2)
boyyblink:
this life we dey live my brother eh
e no easy i no go lie my sister
that’s why i dey take am gently eh, yeah, yeah
the downfall of a man no be end iyo
if i fall i go stand up again iyo
very soon dem go dey hear our story o
i no go fall my hands
so no go fall your hands
make we dey do our thing oh…
as i dey run my race
make you dey run your race
make we no look their face oh oh oh wuh..
chorus
wombolo wombolo oh
wombolo wombolo
wombolo wombolo oshey…
(_2)
كلمات أغنية عشوائية
- brian setzer - the cat with 9 wives كلمات الأغنية
- azure the paradox - vendetta كلمات الأغنية
- rvkeli 13 - una cosa كلمات الأغنية
- furlax - nuit blanche كلمات الأغنية
- dom malin - yesterday's love كلمات الأغنية
- sunday comes afterwards - the pronouns song كلمات الأغنية
- mahmoud chouki - look away كلمات الأغنية
- archspire - bleed the future كلمات الأغنية
- antwon vinnie - talking 2 a phone (losing you) كلمات الأغنية
- osman sonant - yeniden كلمات الأغنية