
boyyblink - what's popping كلمات أغنية
intro:
yeah
ha ha ha ha ha ya
rensuka first son skinny
eya!
no no no
see
chorus:
eyo, what’s popping?
mama’s in the house what’s popping?
papas in the house what’s popping?
what’s popping
what’s popping?
eyo, what’s popping?
bobos in the house what’s popping?
sisis in the house
what’s popping?
what’s popping?
what’s popping?
eya!
verse 1:
eyo, no dulling
i still dey hustle, i’m not forming
look into my eyes and tell me what you’re seeing
cuz i’m ma give you back to back and no shaking
no shaking, no delaying
everything i talk na true i’m not lying
common stop.starring at me, i’m not playing
abobi stop looking at me, i’m not joking
eya
chorus:
eyo, what’s popping?
mama’s in the house what’s popping?
papas in the house what’s popping?
what’s popping
what’s popping?
eyo, what’s popping?
bobos in the house what’s popping?
sisis in the house
what’s popping?
what’s popping?
what’s popping?
eya!
verse 2:
see
i be good boy
i no be bad boy
but anyhow sha, i just bad small
e no mean say na only me wey evil pass
but e no mean say na only me wey holy pass
me i no send dem, me i no fear dem
anything i do, e no concern dem
every time dem carry my matter for head
i never even blow dem don start to dey gossip o
chorus:
eyo, what’s popping?
mama’s in the house what’s popping?
papas in the house what’s popping?
what’s popping
what’s popping?
eyo, what’s popping?
bobos in the house what’s popping?
sisis in the house
what’s popping?
what’s popping?
what’s popping?
eya!
what’s popping?
family and friends (what’s popping)
hommies and yummies (what’s popping)
to my relatives dem (what’s popping eya)
aunties and uncles (what’s popping)
what’s popping?
what’s popping?
what’s popping
eya!
كلمات أغنية عشوائية
- of montreal - my favourite christmas (in a hundred words or less) كلمات أغنية
- ling tosite sigure - mirror frustration كلمات أغنية
- space of variations - razorblade كلمات أغنية
- take cover - don't say you love me كلمات أغنية
- нигатив (nigativ) - скажи (say) كلمات أغنية
- moha la squale - bandolero كلمات أغنية
- нигатив (nigativ) - был (was) كلمات أغنية
- luna waves - arlberg pass كلمات أغنية
- union (band) - pain behind your eyes كلمات أغنية
- johnnie taylor - i've been born again كلمات أغنية