boyyblink - small but mighty كلمات الأغنية
intro:
(clears throat)
eyo
boyyblinka, boyyblink sco
verse 1:
i just dey thank god for my life iyo
spending the money and making it is not easy o
but some people tell me say i’m nada naughty
but na me dey make the people dey happy eh
the people happy eh
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (_2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some peoplе tell me say i’m naughty
spending thе money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
chai!
verse 2:
shebi i bin tell you say
the boy go blow
and him face go show oh oh
but no let n0body know (_2)
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (_2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some people tell me say i’m naughty
spending the money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
outro:
eyo!
boyyblinka, boyyblink sco
halla mah name you know
yeah, yeah, yeah
كلمات أغنية عشوائية
- awesome snakes - you don't like snakes, i don't like you كلمات الأغنية
- dreampipe vermin - thought the wind كلمات الأغنية
- 410 - 2 ls كلمات الأغنية
- marla - orgoglio liricista كلمات الأغنية
- primetimefut - p.m.c كلمات الأغنية
- monalisa twins - ain’t no sunshine كلمات الأغنية
- lso - nr1 كلمات الأغنية
- alexander [hu] - vidd innen magadat كلمات الأغنية
- do3nmbl - doodle jump كلمات الأغنية
- anemone - she's the one كلمات الأغنية