
boyyblink - no dulling كلمات أغنية
intro:
inna the one wey dey knack am eh
halla mah name you know
knack am!
chorus:
eyo no dulling
mamas in the house no dulling
papas in the house no dulling
no dulling
no dulling, aha
eyo no dulling
bobos in the house no dulling
sisis in the house no dulling
no dulling
no dulling
verse 1:
this our new government e no easy o
na so dem do carry all our money go
dem think say me and you we no go know
dem think say the secret e no go show
everyday by day we pass inna the paper
everyday to show dem face na wahala say, we self we don tire, dem wan make all we naija go gaga
hook:
everyday by day we pass inna the paper
everyday to show dem face na wahala say, we self we don tire, dem wan make all we naija go gaga
chorus:
eyo no dulling
mamas in the house no dulling
papas in the house no dulling
no dulling
no dulling, aha
eyo no dulling
bobos in the house no dulling
sisis in the house no dulling
no dulling
no dulling
bridge:
eh o
no delay o
make we dey pray o
everyday eh o
verse 2:
my people eh, eh
where dem dey eh
dem get mind carry the people throway eh, for inside well
n0body send, n0body wan care n0body wan show face
omo we leaders eh
na where dem dey?
na where dem go?
we dey born throway
dem no know say eh
people dey craze
we on colos, everyday by day iye
holalala
every time we shout, everytime we yarn
n0body wan hear us
holalala
every time we waste our time dey do things wey no concern us
chorus:
eyo no dulling
mamas in the house no dulling
papas in the house no dulling
no dulling
no dulling, aha
eyo no dulling
bobos in the house no dulling
sisis in the house no dulling
no dulling
no dulling
bridge:
eh o
no delay o
make we dey pray o
everyday eh o (nack am)
eh o
no delay o
make we dey pray o
everyday eh o
كلمات أغنية عشوائية
- pesoloaded - numb(outro) كلمات أغنية
- amigos de la cuadra - sin dudas كلمات أغنية
- wumuti (우무티) x rose (김성호) - seoul كلمات أغنية
- rich mcfeather - bittersweet كلمات أغنية
- levisov - friday كلمات أغنية
- mexican seafood - filakto كلمات أغنية
- lvra - god is dead كلمات أغنية
- diego thug - paredão كلمات أغنية
- gv honcho - peaking كلمات أغنية
- rymy - heartbreak كلمات أغنية