kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

boyyblink - loi loi (freestyle) كلمات الأغنية

Loading...

intro

heh
boyyblinka boyyblink sco
i say na kpakrikpu something
halla mah name you know

chorus

their money dey smell like loi loi
hey
dem dey smell like loi loi
their money dey smell like loi loi
hey
dem dey smell like loi loi
oya oya make i tell dem the koko hah
kokomsa common
dem dey smell like loi loi
rensuka first son
verse 1

you hustle on your own
you die for nothing
hah, die for nothing
work on your own still kpai for nothing
hah, you kpai for nothing
join bad gang and kpeme for nothing
hah you kpeme for nothing
smoke wee wee still craze for nothing
omo omo you craze for nothing
boyyblinka boyyblink sco
e no dеy make noise
everything him talk i say dеm be true talk
oya forget all those stuff dem make we hear word
anytime wey we dey talk oya tell dem shut up
cuz n0body, n0body, n0body, n0body knows
n0body, n0body, n0body, n0body, knows..
n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, n0body, go know
oya oya make i, oya make i tell dem the koko
(koko)
na wetin dey sup o
(sup o)
their money dey smell like loi loi (oya oya oya oya eh)

chorus
their money dey smell like loi loi
hey
dem dey smell like loi loi
their money dey smell like loi loi
hey dem dey smell like loi loi
oya oya make i tell dem the koko hah
kokomsa common
dem dey smell like loi loi
oya oya make i tell dem the koko hah
kokomsa common dem dey smell like loi loi
heh
you hustle on your own
you die for nothing
hah
die for nothing
join bad gang and kpeme for nothing
hah
you kpeme for nothing

verse 2

oya oya follow me dey waka
i don enter stage for this matter
see me no be wahala
come follow me go no be balava
oya oya see me see case
for this party make you start to dey craze
make we spend the money dey go because for this party we go start to dey sh_gga hey
(dem don craze)
why e be say anytime wey dem make small money all the neighbors no go hear word
(dem don craze)
every time for my yard, i no fitu rest because of i pass my neighbour
(dem don mess up)
come rain, come sun, everyday, every night, i say n0body dey hear word
(dem don mess up)
i tire o, i tire mama nkechi for the yard else eh
dem end the sars, before the sars go end dem
police brutality everyday for society
see the scarcity every time for community
outro
resunka first son skinny

i for tell dem the koko
(tell dem)
abi make i tell dem the koko?
(tell dem na)
i for tell dem the koko
(i say make you tell dem)

i say na kpakrikpu something

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...