
boyyblink - kill & throway كلمات أغنية

intro:
elkanah bill bigure
yeah, halla mah name you know ha!
boyyblink / verse 1:
e get something wey dey my mind
something wey i no understand
but i go understand
fit no be today, e go be tomorrow
but why man dem go dey carry life dey play eh
you know say we get one life so enjoy am today eh
na wetin your fellow man do you wey you wan k!ll am throway eh?
you better get e conscience o, e conscience o
so wetin dey your mind right now na to k!ll and throway eh
brother, you better get e conscience o
e conscience o
sub chorus:
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
chorus:
why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
brother, you better get e conscience o
e conscience o
rap:
yeah, get conscience
so that you can live your life to the fullest
we gat one life, get patience
so that make you no go enter inside one chance, shey e make sense?
faith hotwave / bridge 1:
brother you see, if you wish me well, i go wish you well o
sister you see, if you wish me well, i go wish you well o (_2)
boyyblink / bridge 2:
so wetin dey your mind right now na to k!ll and throway eh
brother, you better get e conscience o
e conscience o
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
chorus:
why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
brother, you better get e conscience o
e conscience o
كلمات أغنية عشوائية
- kband - on my own كلمات أغنية
- petunia & the vipers - (never, never again) the ballad of handsome ned كلمات أغنية
- mince_alors - vacances كلمات أغنية
- naira marley - o dun كلمات أغنية
- soren - 5'2 كلمات أغنية
- rare akuma - '...to be reborn again' كلمات أغنية
- ceo self - blk wllz كلمات أغنية
- sasy - maman mano bebakhsh كلمات أغنية
- rigos - клондайк [матрица (the matrix)] كلمات أغنية
- scene queen - bring it on كلمات أغنية