
boyyblink - gbebegeji كلمات أغنية
chorus)
gbebegeji
tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wet you want am
gbebegeji
(verse 1)
sometimes i dey wonder
na when you go halla
i go k!ll for your matter
but i no get your number
(bridge)
haha hey boyyblinka boyyblinksco
hen hall a man name you know
whey
when the money go enter hey
dem go dey halla my name
when the money go enter hey
dem go dey kurukere,kere o ehey
(chorus)
gbebegeji
go tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wet you want am gbebegeji
(sax break)
when the money go enter hey
dem go dey halla my name
when the money go enter hey
dem go dey kurukere,kurukere o eho
(chorus)
gbebegeji
go tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wey you want am
gbebegeji (x2)
hey
this one is for all that confidence you know
shey you know say na your own confidence way you give me, na him that confidence so
abi taah forget abeg
كلمات أغنية عشوائية
- neon [it] - sacrifice كلمات أغنية
- dracomalfoyxd - problematic كلمات أغنية
- tutty-frutty boys - омут (pool) كلمات أغنية
- 26ar & sdot go - heard about me (traducciones al español) كلمات أغنية
- stilgar (rus) - когда падет тьма (when the darkness falls) كلمات أغنية
- inn - all that needs to be said كلمات أغنية
- dead body disposal unit - final breath كلمات أغنية
- lin martin - shiver كلمات أغنية
- iilmations maymimayo - pumpin' hot stuff con líricas كلمات أغنية
- broadburn - not enough كلمات أغنية