boyyblink - fine pikin (remix) كلمات أغنية
intro:
kpong mkpor do
sio mkpor do
me i for like to kpong mkpor do (_2)
sub chorus: boyyblink
who be this fine pikin?
the way she twist and whine her body dey make all the boys want to fall victim
i swear i no go lie, i’m one of them i love the way she dey do her thing
this girl o, she fit make a man loose guard o (loose guard o)
this girl o, i swear i can’t lie o
fine fine baby (yeah, yeah, yeah)
the way she dey move her body make me surji (yeah, yeah, yeah)
i for like make she come my party come dance for me (yeah, yeah, yeah)
the girl don dey fear say make i no do her cunny (yeah, yeah, yeah)
but i no be jhonny (yeah, yeah, yeah)
chorus: boyyblink
kpong mkpor do
sio mkpor do
me i for like to thog mkpor do
kpong mkpor do
sio mkpor do
me i for like to thog mkpor do
(it’s don boy on this)
kpong mkpor do
sio mkpor do
me i for like to thog mkpor do
(yeah yeah )
verse: donboydml
with your pretty fine face wey you get on me, make me want to feel on you
the way you whine
you laugh
you kiss
you make me want to feel so high with you
when you pass all the guys dem dey halla
with your nyash i swear girl you gather
no need god create and me i like am
no need to think girl i go die for you..
sub chorus: boyyblink
who be this fine pikin?
the way she twist and whine her body dey make all the boys want to fall victim
i swear i no go lie, i’m one of them i love the way she dey do her thing
this girl o, she fit make a man loose guard o (loose guard o)
this girl o, i swear i can’t lie o
fine fine baby (yeah, yeah, yeah)
the way she dey move her body make me surji (yeah, yeah, yeah)
i for like make she come my party come dance for me (yeah, yeah, yeah)
the girl don dey fear say make i no do her cunny (yeah, yeah, yeah)
but i no be jhonny (yeah, yeah, yeah)
outro: boyyblink
boyyblink with the melody
eh eh yo, halla mah name you know oh oh
(ah ah, ah, ah, ah, ah)
elkanah will beat you
khandy on the mix
كلمات أغنية عشوائية
- heinone - vähä liian lujaa كلمات أغنية
- steki - baby durk كلمات أغنية
- kevin lasean - beautiful problem كلمات أغنية
- dominic - jodhpurs كلمات أغنية
- miroma - nostalgia (intro) كلمات أغنية
- lola mora - searching for كلمات أغنية
- hazyo - hasta el final كلمات أغنية
- lil ranny - tempo كلمات أغنية
- toma zdravković - gde si bila devojčice كلمات أغنية
- without a reason - you will be with me in paradise كلمات أغنية