kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

boyyblink - dem know lyrics

Loading...

intro

halla mah name you know, ah

boyyblink / verse 1

shebi dem wan come for me
shebi dem no wan gree for me
leave dem be, i say who dem be?
anything wey dem do, my god e dey for me
(ah ah)
dem go dey talk wetin no concern them
anything wey i do say e dey pain them
i no wan talk again, them know themselves say me i no dey play cus

sub chorus

dem know ah
dem know ah
na me dey scatter the show ah
anytime i come dem kolo ah
dem no wan leave me alone na
she know ah, she know ah
your girl dey cally my phone na
she no wan leave me alone na
she say she wan follow me go na , nooo
chorus

eh, oh
eh, oh
eh, oh, eh, oh
eh, oh, eh, oh
tell them make them leave me alone
eh, oh
eh, oh
eh, oh, eh, oh
eh, oh, eh, oh

dexiboy dvm / verse 2

she say be, me i no be borrow pose oh
cause anything i do i do am on my own
oh no cause the boy there catching cold
i don high be like say i dey on colos
me and my n_ggas on the streets
we we we they fight we no restrict
now your girlfriend we go try come see me now
i’m shining like a star you can see but way
n_ggas they be calling on my phone they want the ay
n_ggas they they calling my phone
they want they my way cause i no get time
i want they shark with the wave
i dey shark am with the wave
say all my n_gga all my n_gga
i fight my jigga fight my jigga
the lights my cigar oh yeah the lights my cigar
boyyblink / sub chorus

dem know ah
dem know ah
na me dey scatter the show ah
anytime i come dem kolo ah
dem no wan leave me alone na
she know ah, she know ah
your girl dey cally my phone na
she no wan leave me alone na
she say she wan follow me go na , nooo

chorus

eh, oh
eh, oh
eh, oh, eh, oh
eh, oh, eh, oh
tell them make them leave me alone
eh, oh
eh, oh
eh, oh, eh, oh
eh, oh, eh, oh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...